Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1063 1064 1065 1066 1067 1068 1069 1070 1071 (of 1287 pages)
david luiz dey enjoy this new role o ![]() |
mukina2: do i know you?YES ![]() |
ramires ......... |
mukina2: Michu i trust you oooomichu score only against the gunners ![]() |
THE MESSIAH !!!!!!!!!!!!" |
Even casilas pick sergio ramos over ronaldo , wahala dey for real madrid ![]() |
roy hodgson and gerrard voted the messiah ![]() |
even casillas pick sergio ramos over ronaldo , i no fit laugh ![]() |
chic2pimp: sHARRAP DIAif you abuse them too much , next year na only player from africa them go select ![]() who dey chase bakasi ? you i guess hahahahaha ![]() bros i no see am , no spoil me abeg but to say the truth i don dey dream about am since d day i saw the pix ..ojigbijigbijigbi ![]() |
chic2pimp: But this one nah kwarect Naija Agbero style Mafia jare. We sef no like u. Oya carry waka typical italian ![]() bros you never change , na another year we dey o , proper ikebe ![]() by the way who be that oteku (fine babe) for your profile ![]() |
Happy birthday debo , igba odun odunkan |
chic2pimp: Fredoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Bros I dey oooo. Wey u dey hide nah? I don miss u obros leave pirlo jare , mafia pass mafia . you know how i hate anything italia na you i no dey see your brake light now . Australian open dey start next week o |
if dayo no kill coogar na coogar go kill dayo , i dey laugh like obj ![]() |
chic2pimp: Well he is a more of a defensive midfielder than the attacking one u claim he is.bros wetin happen , you are invited to cmp nou for celebration o ![]() |
Santino1: I'm good boss. You??bros !!!!!!!!!!!! |
ojoro united ![]() |
Havilah93: wetin ronaldo go do about this mata now?cry and forget about it , he's use to it every year , next year he will not come atall ![]() |
mukina2: just behave yasefi still better pass you ![]() |
mukina2: just so dem talk say midget break another recordyou want bucket , muki cry me a river ![]() |
[quote author=mama-gee][color=deeppink]Fifa are dubious, they gave the ballon d'or to a player that didn't win any major trophy in 2012. It would have even made sense if Iniesta won it, at least he won the European Championship. I always knew this worthless award has always been worthless after the 2009 edition.[/color][/quote]sorry mmama gee , atleast ronaldo still love you ![]() |
cry me a river ...no cry me an ocean , crynaldo cry me an ocean ........ ![]() |
mukina2: game over!replay not bad with ur january fixtures ![]() |
mukina2: just go sleepi dey sleep already ![]() |
mukina2: gooalhaaaaa wahala dey o ![]() |
mukina2: goooaaal!!!you fit shout now ![]() |
mukina2: giroud!!!!!you no shout goal wetin happen ? ![]() |
michu !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() |
mukina2: sorry o, i don tell you to comot for that villagei no be u now ![]() |
mukina2: ramsey ehnni no dey watch d game but my boys no go disappoint ![]() |
mukina2: fredooooooooooooooooooo i see you oliar na my ghost ![]() |
mukina2: second half underwaycommon boys ![]() i no get ur time today , yeye ![]() |
demba ba don sign oya make i come hear grammer for here ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1063 1064 1065 1066 1067 1068 1069 1070 1071 (of 1287 pages)




