Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1067 1068 1069 1070 1071 1072 1073 1074 1075 (of 1287 pages)
[quote author=Red-Light]lol.. Na casket b that[/quote] ![]() |
mukina2: handball evans againsanta evans ![]() |
welldone evans , score one get one free ![]() |
evans united score |
mukina2:yeye sharap there newcastle don score united in trouble ![]() |
mukina2: shrek is out and diving young is also outyou no go believ say i buy d hediot captain him and dat useless saf put him on d bench ...no be relegation be this , i don die ![]() |
mukina2: sharaap nothing like that.na bad belle go kill you ,he go score hatttrick against una , yeye ........... ![]() |
mukina2: wetin?na wheelchair dem go send back on the wheel , i trust the german machines ![]() |
mukina2: all hail Ashley Williamsjezzebell ![]() |
mukina2: all hail Ashley Williamsjezzebell ![]() |
mukina2: bad week, sold fletcher thought he will not even play he playedu dey dream ![]() |
mukina2: i go beat you welllllawe go see lata ![]() |
debosky: I don't know why y'all are entertaining this red herring of a discussion about who would bench who where - it's all highly subjective and doesn't change anything. debo make i go play baba ijebu ? too sure ![]() |
mukina2: shey you know i am playing you today?i jst see am now , i no even select my team ,but i go beat you ....... ![]() |
mukina2: goooaaal!!!!ojoro .. make i see you lament if united do una ![]() |
A-40 |
dayokanu: Who knows the dates for the each fixturesfeb 12 celtic - juventus valencia - psg feb 13 shaktar - dortmund madrid - united feb 19 arsenal- bayern porto - malaga feb 20 galatasaray - schalke milan - barca |
mukina2: you go shockshock ko shock ni , i dey go join bayern fc because of this match ![]() |
mukina2:see them ....DAYO go finish una ![]() |
debosky: YES!!! i laugh in DAYOKANU ![]() |
ojoro united don enter one chance ![]() mourinho vs fergie ...good old times ![]() |
mukina2:for playstation ? ![]() |
mukina2: Arsenal Vs bayern dayo vs muki ![]() |
mukina2: Galatasaray(TUR) v Schalke(GER) ![]() |
mukina2: sharaapyeye go away , small team (arsenal) vs small team (malaga) ![]() hahahah blue vs blue in europe league ![]() |
wish you gunners malaga ............... ![]() |
Nateevs |
mukina2: na wa oyou no like fight ![]() |
ha wetin happen ?? ; |
mukina2:i get gun o ![]() or you want me to call bradford for you again ? ![]() |
mukina2: Fletcher don score ononsense |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1067 1068 1069 1070 1071 1072 1073 1074 1075 (of 1287 pages)