Free2talk's Posts
Nairaland Forum › Free2talk's Profile › Free2talk's Posts
1 (of 1 pages)
Hmmn,, oau p.d no be small tin,2 pass d entrnce xam self no eazi, jux find a gud coachn centre 4 a beta prepartn, i 10x God 4 ma lyf,. |
all of una jus dey alla say uniabuja no be boring school espc. u walelaed abi na wetin u dey bear.ma no deceived u go boring school.boy come see wetin den dey call life 4 GREAT IFE.i swear if u witness ham, u go knw say uniabuja na boring institute. GREAT IFE!!!! [b][/b]GREAT!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
This naija,na agbara oh, ao dey go jus conduct exam like that,ma guy ma no lie u na evrywhere 4 dis naija dey tight yestaday oh.but sha we all dey pray 4 god assistance . [ u too much] |
hey,is there anyone one who knws wether unijos,uniabuja pre degree form is out.kindly halla me on top dis no 08035535642 |
[font=Lucida Sans Unicode][/font] nawa oooooooooooo 4 dis naija.hey addmission no be small tin oh.i wan may person tell me wen jos pre degree form go out/ |
dis guy.na wetin u call urself dayo23 or wetin no talk nonsence again.for u jossy,always keep us in shape. i hail oooooooooooooo |
[flash=200,200][/flash] na lie be that.but i sha,i go check, stay cool |
[/color] [flash=200,200]http://[color=#000099] [/flash] i beg ooooooooo, when the time for jos post ume kome,make una let me know cos i dey southwestern city of the country or send to femskipe@yahoo.com or halla me on top dis mtn no 08035535642.i hail |
Nigerians please,when is unijos having their post ume .i beg contact me on 08035535642 or send to this e-mail add:femskipe@yahoo.com |
1 (of 1 pages)