Freeatata's Posts
Nairaland Forum › Freeatata's Profile › Freeatata's Posts
1 (of 1 pages)
@kay$ na people like u dey make me believe say common sense no common at all. |
any march 14 in da house apart frm me,pls halla at ur boy on 08035769126. |
@welli which one u dey sef. u nofit start ur own thread? ![]() abeg leave cixluv alone. |
since she's miss ani-mase-aun(sharefull giver)y don't u share wat she has to offer and move ahead like every other guy has been doing instead of waiting 4 heart brake abi u no wan wise. |
for me i don't think i would have stayed for that long cos i no go fit buy wetin i no fit taste,as for mi na very big risk because if i no taste am come carry the thing reach house find out say na over size na him be say na d.i.e be dat now. |
eni ti olorun dun ninu ti o la sugar,ako jedijedi lo ma pa.na him be person wey nur get joy wey go dey lick sugar,na jedijedi go kill am. ![]() |
i say eye wey dey cry still dey see road. |
hw una see the first 1 i drop any approco? |
for me i will say most girls don't really know wat they want |
bondxie:error ![]() |
mine is march 14,if i have a mate out there pls call 08035769126 or mail me at knbkyd@yahoo.com |
1 (of 1 pages)

