Freshtruth's Posts
Nairaland Forum › Freshtruth's Profile › Freshtruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 199 pages)
Politics too get football age ni ![]()
|
If una draw that match make una no bother to near this country i go personally carry me guyi wait for una for airport |
Make this Atiku. sef rest sef na pdp wey dey carry ticket na i blame Jpdp are not smart now u have s.een after buhari obi the next policcal force not even kwankwaso can match obi now a candidate that can win Lagos, abuja and warri with LP imagine what he will do with PDP with structure already in place . Give obi automatic ticket even with inec obi go beat Tinubu |
Still be like poor man |
Na six months dem give u to occupy temporary sit no go feel say na your own . U feel loot but loot with sense ![]() |
Our next president 2027 insha allah
|
This one wey never feel spell him name still dey talk Escort me make we go see that guy na so ashawo take start
|
I no feel be billionaire and still look simple owefia if i get the kind money wey Ngolo kante get if i no move with at least 2cars make e no better for me |
“Franco-Malian footballer N’Golo Kanté, officially married today in Bamako (Mali) with a Malian 🇲🇱”
|
May we not have a weakling like Ambode and fabura as sons i spit on their faces |
Zulu11zulu:try spell well before opening a thread what u wrote is embarrassing |
Anything make Nigeria draw this match make them no border to near Nigeria come play the 2md match make them past them go Europe i done talk my mind especially owobi ![]() |
SecretSpy666:na 2027 election na make tinibu make this bias decision na e ambition him kw weda people suffer is not is business |
Hohaiiiode:if he decided to say he no gree innocent people will die so kidos to him Goodluck Johnathan will be proud of sim. This shows he is mature |
You were nobody u were pick from the gutters made a governor against popular high profile men like tonye cole and magnus Abe u turn around to fight ur helper not even up to a year even if u are in the right part u form mumu till after ur ist tenure, okowa form mumu for ibori after his ist tenure and bulld is own team. Lagos governor is Still forming mumu for Tinubu up to this day.wisdom dey say is profitable to direct.To help people nowadays dey fear me i no blame okorocha for choosing his family relatives rather than outsider |
Your 3million no feel reach some people eat for 3months talk more of starting a building project u dey wine? Just go start up fish pound business |
A |
This wike done dey run mad gradually, him whom the gods want to destroy they ist make him mad |
Which day girls go even see me rape i done pray for this day tire
|
Yusuf alhssan over frank onyeka Mls ove bundesliga player 2games over 23games this season And u expect Nigeria to qualify for the worldcup with bias selection nobody should blame d new coach if we loose or draw this game d man is clearly innocent
|
OGA money done. Finish na to go hustle i wonder how footballers go broke 2bnaira for Nigerian currency i go come still go broke. Gwangon 70million, ranage rover 70m and a house 50m maybe i feel just carry 500m build hotel how i wan take broke |
2027 Tinubu has failed nigerians Atiku just want the Tittle added to his name The only option we are praying is Osinbanjo or peter obi |
Can u imagine son of a president sharing food with nylon to the poor that is to show u that Tinubu has no vision for Nigeria let hand over the country to another person in 2027 rather than waste the 8yrs just as we did during Buhari who just want to rule by all cost but does not know the meaning of leadership. |
Kudos to amousun no be only Dangonte dey this country make him rest we done tire |
Big okpo |
Tinubu owns both pdp and Apc in lagaos he wiill soon capture LP very soon in lagos so people wey dey go vote for lagos governorship no get sense |
Nice one from the members we will not allow some demonic agent to bring the body of Christ down. |
Civil war is coming and now wok go start am between south and north, and the ugbos gi take advantage of the war separate |
phr0nesis:on top tapins? |
Frank onyenka has played 22games in the bundesliga in German league this season which us among the top 5 league in Europe. Why yusuf alhssan has manage just 2 games in yhe MLS this season. Yusuf alshsan was invited for a crucial must win game in the worldcup qualifiers while Frank onyeanka was not. If they must play tribalism politics is with a crucial game like thus? This shows Eric chelle is not fully in charge of the super eagles team. |
If obi stick to Lp Atiku stick to.pdp Sdp present a candidate Kwankwso contest Tinubu true true na the goat of politics he.see say wetin he take win 2023 elections d gap no.too much na him plant sdp chai jagabam of Africa u no be better person
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 199 pages)

