Freshtruth's Posts
Nairaland Forum › Freshtruth's Profile › Freshtruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 199 pages)
Harry Maguire is 10times better than Jamie carragher |
Jamie wey no feel rake 10, person wey no feel win league all in career dey advise people how to win league No up coming footballers parents want their son to be like jamie After world cup and euro, Afcon is the most watch tournament in the world copa America comes 4th |
Makunahatata:Fear who no fear women see the kind hefty guy one smally dey carry for area pikin of 17yrs dey follow person papa of 53yrs. The gal no dey greet me wey i dey 29yrs no be her fault na old prick wey she done dey carry dey cause all this nonsense |
The pikin be like which kind public disgrace be this
|
otipoju:Eguaveon wey sabi make e cross round of 16 on a 24team tournament na |
I miss jose piesero that man coach Nigeria with passion Nigerians never know what dey have i see commitment from jose . Nigeria would have build on defensive couter attack system to the world cup which would be hard for any nation to penetrate Nff are fools . Pisero is a tournament coach |
richmond500:i will loot it with the deception of developmental infrastructure |
aribisala0:na i too know they do u?
|
If i rule this country in the end of my second tenure if i no loot 3billion dollar commot for our reserve make i kw werin cause am. My fore fathers wey rule thief My grand fathers thief My father thief Whom am i not to thief let my children make that difference not me ![]() |
Tinubu did it with Lagos make lagos one of the largest economy in Africa. Tinubu has the experience to make Nigeria of of the biggest economy in the world. Let all support him in 2027 and also support his annoited candidate to succed him. Look at the people he annioted to succeed him in Lagos all have done exceedingly well. Tinubu on your mandate we stand Am freshtruth the speaker of truth
|
Marriage never past seconds see eyes wey them done take dey look another
|
Forget joke this man handsome ooo |
If the numbers of lie u tell na fan take they turn for hell fire na mean say when ibb reach there hell fire go turn like AC. Person at his old age dey lie against the dead. Chai |
Oshimen na mumu |
Who get that mind obj,buhari and all the past leaders combined no gada that mind |
I pour una spit for face
|
Oga do make u come Epl manutd or Chelsea should be looking out for a new winger next season psg is also not a bad o idea |
Because of away prick u left your husband To marry now dey fear me Is this y u left u marriage madam? To be showing us this nonsense
|
Asheeo work done carry all these one's go england How much thomas patey give una
|
Ibb book lunch proves triberlsm does not exist among the rich and elites, they find a way to settle their difference but the poor people carry matter for head if Abiola was alive today he would had been among the dignitaries present there at ibb book lunch. See how much Ibb book lunch raise. Nigerians especially those at nairaland make una dey use una brain people wey cause problem they live peacefully una carry matter for head otus |
fuckJones:My question is that if LP no give obi ticket who them wan give before? If this option dey bet9ja i go sell my papa house stake obi to clinch Lp ticket. Obi is now the new buhari interms of fowership |
Apc ticket sure for Tinubu Lp- if not obi who una wan give before? Pdp ticket - this is a big party and it ticket will be highly contested again the highest bidder get it. With kwankwaso and wike out of the party that makes Atiku clear favorite to clinch it for a record 3rd time. It look obi will likely contest 2027 election which will .make it easier for Tinubu to win again. If obi steps down for Atiku tinubu will still wins through inec so Tinubu 8years in power dem no dey drag am. This na Atiku last chance to become Nigeria president |
Oga rest |
pinacole1:i no carry arsenal i play anson villa straight win carry Dortmund over 4.5 play inter straight win play am 5k |
My game done enter thanks anston villa |
Pls am ready to settle down
|
See how soft baba now look if at all he did transplant how come the world was taken unaware
|
Anything make Real Madrid carry champions League Kylian Mbappe done carry Balloon do or already they ni dey drag am with am salah nam African whish is a hindrance to the baloon dor or This year finalist Real madrid Liverpool I sha Allah |
Mbappe go break messi balood do or record break ronaldo madrid all-time record win another world cup and becomes d real goat why una go allow this beast come Madrid |
Judolisco:pride wan kill that one |
Ibori u no get level again small okowa done put u for armpit. Obioworie is now doing wonders |
verifiablefacts:the coach bed ooo whole Africa player of the year the worst pk taker he has seen chai. Gasperini u talk this one oooooo
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 199 pages)
no be her fault na old prick wey she done dey carry dey cause all this nonsense