Friday2011's Posts
Nairaland Forum › Friday2011's Profile › Friday2011's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 63 pages)
Borrow2222:In the eyes of the law, you have a very solid point, with a good lawyer, he will walk free. But bringing humanity and compassion to the matter, I feel the guy should have done better, pamper her, confess love to her, let her see that you love her, but stingyness wey dey in blood, no let am see road. |
Jesus, that's my akara budget for almost 10 months ooo... akara wey i dey eat every monday morning for awolowo road, ikoyi... Akara...#500 Koko...#300 Total...#800. I don gauge be that. |
Bluntguy:This one na talk of person wey never attend military school for nigeria before, dem go barb you Switzerland flag, even if your papa na officer, he won't be able to do anything. |
No be ladipo market canal be this, I don fix my car there before oo, those guys will always see something to help you fix for your motor, just to collect money, you go dey hear: Oga, i get this your tyre ooo, original one, as if d one wey dey d moto leg na fake. |
Kilishi bawo, dat one wey you go dey eat, wey gbogbo parike go dey pain you, atleast suya better oo, I no get strength. |
Basicend:Fair trial for nigeria, for a case being handled by nigerian police... ![]() Unless the guy get better money to settle, I swear, he will do jail. |
Authoreety:Football in America, na there women dey win medals for them oo, check women football world cup records, they are up there. May be nigeria should do the same for our national teams, after all, falcons don win 10 nations cup compared to 3 by eagles. |
oluwaseyi0:Yes ooo the ones wey dey do IT |
Whether you are a Christian, Muslim, traditional worshipper or belong to any other religion, the Constitution protects your freedom to practise your religion. Baba, this above does not apply in Northern nigeria ooo |
helinues:Its a forum, responses are allowed from any member, pls grow up. |
What of while he was in the mortuary? |
Abeg who dey close to the CEO, Help me tell am say na pilot position I want, I can learn on the job. |
helinues:Don't you think adire won't be durable for the kind of movement they do on a daily basis while serving? Unless they mean adire branded khaki material. |
Dat one wey igbo and colorado don damage in body finish, he won't survive first round, I will advise vdm not to even agree to such celebrity match. Na murder case he wan stroll enter so. |
Na agungi be this naa, very anyhow place, if you know how many vehicles this area don send go mechanic workshop, you go gentle, another one na kusenla road, ikate. Lagos state government should pls intervene in those areas, once rain fall like this, residence go just dey like ghost town, even people with jeeps and suv are being careful going out. |
Kobojunkie:Oga, which one be shifting of goal post? Abeg I don hear you. |
Kobojunkie:And you think the Congress will support him, they are not "rubber stamp" like what we have in Nigeria, dont be surprised that even his fellow republicans will not support him on this. |
diabeticdeals:He cant, supreme Court has the final say, unless someone coming after him will bring it up again, probably with a stronger argument. |
kellidoo:No be confidence baba, who no go get confidence with better weapons, its more of information, they have informants among the ranks and files of the stationed unit in the town, they have informants among the residence, as long as the borno state government and nigerian government in general continue to rehabilitate this idiots, nothing good will come out of the war. My take. |
cr7lomo:I swear, that trending phrase is deep ooo, our society is messed up. |
2billi, abeg shey na dis song wey dem dey sing dey give this kain money, abi dem get another source of income. Abi I no no wetin 2 billion be again, as in 999million in 2 places plus extra 2million, ahhh, something is not adding up, the dangotes, otedolas or elumelus will not spend such on cars, they will rather invest such money in business. |
Ahayalift:Which of the iran? Abeg no let anybody use propaganda dey blind your sense of reasoning. Iran currently is like that saying; "a man that is down fears no fall again", You dont leave in Iran, so you may never understand. Warfare is not about ability to throw missiles here and there, Iranian lives are miserable at the moment because of hardship as a result of sanctions and blokades. |
E be like say I no wan understand this people again oo, this minute, they are signing seize fire, the next minute, attack don happen, this iran and stubbornness, them be like who dem dey beat, wey im back dey ground already, but e still hold on to the neck of person wey dey beat am, and that one seff no fit comot neck. Na only God go fit intervene be that, cos I no understand again. |
joinnow:No, the snake can tangle on the belts, and that could be another problem |
That one wey dey front is called German Shepherd (nigerian version, aka danfo) |
Shey dem be husband and wife? |
Fried rice, as in how is that fried? A result of rice and curry and time oooo, them say na fried rice, sometimes wey my wife go cook am for d children like this ehnnn, she go gas arrange another thing for me to eat. |
elitper:All of una dey ment, so only a gun can threaten someones life or can cause body injury. |
