Frog12's Posts
Nairaland Forum › Frog12's Profile › Frog12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 460 pages)
i agree. CBT may not be the issue. the leakage of exam papers may be the issue and lack of preparedness JASONjnr: |
these politicians are just killing nigerians because dey want to steal money and mismanage everything. this is very bad |
that's what we know ![]() guiness records in cooking food, guiness records in long sleeves, guiness records in corruption ![]() |
make tinubu just declare a state of emergency to handle the bandits problem |
ahahahhhhahahahahaa ![]() gidgiddy: |
some of those rich children used to transfer to many schools because dem misbehave. NwokoloOwa: |
d woman dey tell you your ministers don't have good character. so you get poor results ![]() eldoradoxx: |
ye paripa kemi just explode with big secrets hahahhahaha |
the drug dealer commissioner should go and lie down ![]() we need more examples like this on the national |
LP is just like any other party APC or PDP ![]() |
everyone go join a dullard. because they have something to gain from him ![]() |
see wetin corruption don cause? make dem fix water corporation, they cannot do. na they are saying borehole is an health risk?? |
na mud dem mix with am. substandard material ![]() make dem arrest the contractor immediately |
just loan to tackle small problem any small thing, na loan dem go get which kind wahala be dis with all these school cheaters we dey rule us? ![]() |
You mean the whites forgot to feed am to pigs ![]() PulaPower: |
they should be rioting that whites fed their women to pigs. very weak people Mirasteel: |
keyamo dey panic but na true. if Obi near that Atiku, e don finish for am pata pata ![]() |
another social media influencer wannabe that want to become famous using famous people ![]() why dem like to pose naked for goodness sakes ?? |
Who told you whites are humans? Na dey same whites kidnap many blacks as slaves 400 years ago. Then 200 years later come dey exterminate them and colonise them. And nowadays, if dem no shoot blacks, dem go feed them to pigs. And starve women and children like in Gaza Are those human beings to you ? greatiyk4u: |
Typical naija way. Big guy push small guy out of the way. And big guy no get anything for head ![]() |
what are their state governors doing security is the governor's responsibility. |
dem don start ooo. Useless people. dey go dey share government money as their personal cake somebody employed by NOI. an ibo man with yoruba person build NSIA, now another person wan dey share their savings. |
this one too wan become president? ![]() careful what you wish for? you go run away after ![]() |
you go dey surprise sey na nigeria money dem take build am ![]() ElSudani: |
even this one. nigeria footballers are becoming top stars. ![]() |
![]() na life imprisonment be dat. deceiving the country Omookunnimi: |
2 billion dollars for kano-maradi is big misplaced priority wetin dem dey do for maradi ? ![]() lapintoz: |
MMIA is important. Lagos-Sokoto road is misplaced priority just fix existing roads ![]() |
MMIA is important. but should it cost that much? |
just 1 israeli and all the western news channels dey cry. thousands of palestines are like dis and dem no fit act. who is the greater evil?? CodeTemplarr: |
just 1 israeli and all the western news channels dey cry. thousands of palestines are like dis and dem no fit act. who is the greater evil?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 460 pages)
