FutureSenator's Posts
Nairaland Forum › FutureSenator's Profile › FutureSenator's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
. |
. |
. |
"President Jonathan flashed a pained smile", mtcheww, lemme help him reply. That KwaKwanso* didn't know that he is a child, Anenih was our children, they do not respected their father anymore. Don't mind them darling, we had made it. Let this Sahara boy be saying rubbish everywhere. We am PDP #End Time tinz... |
Abeg wetin do all of una gossippers*? Free these pastors jare? Who no dey do mistake? You go cum dey loud am as if una no dey sin? David no do mistake? God no forgive am? Anybody is prone to committing sin, all we should pray for is guidance instead of slandering others....it might be you tomorrow Meanwhile, all na end time tinz Lol. |
Nothing wey we no go see for naija I'm sure #Endtime will take off in Abuja.. #9 lawmakers...minority #no maze...no sitting #no government by proxy Where are* your human feelings, aides? Don't you have constitutions, lawmakers? D money wey u steal no enuf, wife? Goodluck, yu know go talk for this one o? Infact, mesef no dey comment again What's the topic sef? |
Mesef go luv ooo Meanwhile, What was the last word? #boring.. |
Go on.. She might bring you #GOODLUCK.. |
*dozing* What was your last sentence? #boring... |
No b 8th wonder of d world, na End time tinz.... |
End time tinz... Make dey sha collect money from people wey won see d tortoise.. #Business Idea... |
Chei, where is this world going to? Is this love or bewitching? God, I know this is a sign of th end time...abeg 4give her .. And change our 9ja ladies too End time... |
Weyrey man.. The always diplomatic OBJ, e go create problem, cum hide head; I just pity PDP... |
Rubbish...ASUU still on sttrike, ASUP threatening to join strike, Intern doctors protestin......yu re talkin bout internet security or warefa..... Una no do Econs for secondary school ni? U no understand scale of preference ni? All na End time tinz sha...... |
Its pathetic that government do not look at the aftermath before creating laws, wen dey send all those boys away from Okada, wetin dem go chop? I tell you, Boko Haram go soon get east wing... All na to chop... |
It would have been better if all those laws are ever followed. Mtcheww. |