Fweshdude's Posts
Nairaland Forum › Fweshdude's Profile › Fweshdude's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
AirVaans: SMHtecno stupid like madt..can u imagine..arghh! |
mavinzap: .Evrytin i d hia...na.[i hear say... D guy say..dem say..e fit b... I call dy guy...i ask dem....marketers say,.dealers say.....tecno say...] haba....which 1 u go say...i tire ooobro e tire me 2 o..dem dey always call 1 person or d other.. |
Drizzle007: called a tecno office at alakija dis morning nd they said they hv the phone.... I asked abt the price. He said 23k. Seems phone dealers ar hypin the price because they knw its worth.dat 1 na dier ish..anitin more dan 19k i no buy!! |
OC cool: guy, dis one isn't conditional, u must go and check abeg. Pls do so for our sakes and clear all our doubts bikonutrue true..no conditions u jst gata get d job done!..4 ur nigga'z |
NONNYG: London used M5 for sale @ 14k,,, If u ar interested, kindly indicateuna don dey use am dey play abi?? |
mavinzap: m7 thread wey b d phne don reach 1mnth nw...stil d crawl wit 14pages....m5 dn reach 17....imagin wen guys dn rili buy d phne...thread go pass population of lagoslol..u stil dey talk lagos?? E go pass population of the world!. |
ZesusHVWritter: sir please stop dragging us back, the device has been in Nigeria for over 1week and major stores are receiving their share of m5 now from distributors... A seller here in Benin who is my customer has told me that he will be receiving his goods of m5 today. I plan to call him and go check it out if he did receive it.abeg help me tell dat nigga' o |
zeekz: guy i stay at abule egba, i would go and check if dey have d fone today, hope ur nt lying ?#better! |
Alfred573: Guy u funny oo, hahaha, so u mean he was not able 2 get us d pix because he has returned d phone 2 d rightful owner, since na follow, him follow go buy d phone. Hahahahana true now..hehehe |
tboyw: help me tell him olol |
Seunfaj: u no dey hear.....he's jst using android 4 d 1st tym.....d 2nd camera na d flash lytmaybe d fone no be him own..him go snap am later from d person wa him folow go buy am.. |
Alfred573: Bro, he said two camera back & front 2mp. I guess he mistakenly joined d two phrases. Bt none d less, snap show us bro 2 ease d anxiety, tnx.c'mon dude u can do dis..dont let dis nigga'z take u 4 granted! |
obaayo2: i have smybian nokia C5ehn bro jst snap am with d symbian now. |
bboyZ: i dnt tink d guy z lieing..cool down guyxame here |
bboyZ: d reason 4 pics is 2 avoid ppl doubting u.and reducin panictrue talk! True talk!! |
obaayo2: the phone looks like the p5,but bigger and slim...its a nice gadget.bro..pics abegggggggg!! |
obaayo2: no problem..if u dey ijaye side..or u fit come meet me,i go take u go d place.i no dey dat side..but u no dey lie abi?? Cus i won break roof 4 here! |
obaayo2: i bought this phone yesterday at aarena communication at abule egba yesterday@18500naira..battery na 1900m...2 cameras in the back.my heart is hitting faster than normal..dude hope u not lieing pls.. |
obaayo2: i bought this phone yesterday at aarena communication at abule egba yesterday@18500naira..battery na 1900m...2 cameras in the back. |
Greg007: but y is it that other online stores like jumia and konga don't ve this phone? This kara wit dia 419 mind want to use us make money. Well i will wait till this weekend 4 a gud pricehonestly..dis can b true |
ugona: abeg....wetin b d ril price of tm5 curiousity don dey kill me 4 here cuz if im pass 20k i go just add money buy m7all u jst need 2 do is pray.. |
ugona: abeg....wetin b d ril price of tm5 curiousity don dey kill me 4 here cuz if im pass 20k i go just add money buy m7just pray it doesnt. |
Precioussilas10: u dey correct.if na 18k,u go c am buy somewherexactly! like i said. |
dl_jbd: seriousfrom where una hear am?? |
oluboyo04: Association of Phone buyers of Nigeria (APN) says its 18k or no deal.seriously or u jst dey joke? |
Marvell23: Na waoo, y dis anticipation na. Is m5 the best phone in the world abi tecno dey do juju ni. Phone wey never come out, the thread Don reach 13pages. I was forced to begin search on the phone due to numerous questions on it on tecno fbfanpage. If the price pass 18k, na you people cause am oobro..naxo i c am o,d thing jst tire me..fone wey never come out properly don get 13pages..y price no go hike Even though make them no jst try rubbish. |
just2endowed: i heard battery is 1800mahwhere did u get dis info from ? Source? |
Muyiwa Mike: Lmao...see as guys dey vex...maybe u guys shud ignore those selling 4 25k n find retailers who are ready to sell 4 18k...Tecno and those retailers wan use una hammer b4 Xmas and na dis M5 dem go use do amTrue though..but tecno aint involved in this. .d retailerz r d b*tch a*s nigga'z trying 2 spoil d beautiful red carpet entry that we're planing 4 this baby..like he said when its out u jst find sellerz who re willing 2 give u @ d proposed price(18k).. Shekena!! It will be hard sha |
Judinho59: Lol... how'd you know me? The 20k is based in my own prediction though, since the near-phablet M7 is getting cheaper by the day.hmmmmm..it'd better be o..cus me don already mobilize police,mopo and boko haram over nite as i jst hear that shukura(kara) 25k trash tlk..if d price no fal below 20k na 4 t.v una go dey watch 10th world war..*boyz are not shining teeth o* #stl observing. |
Judinho59: M5 is coming out on Monday.. my sis works close to Tecno's office in Kano.. she inquired, and hey said a proper price hasn't been fixed.. this phone is over-hyped, that's why they're having a hard time fixing an affordable price.. nevertheless, it shouldn't be more than 20k as I bought M7 23,500 for someone today.. |
Anita_Annie: Loool... its on Nairaland you guys want to be doing your protesting abi?... I'm expecting you people should carry banners and posters then head straight to tecno office shouting "we no go gree o we no go gree"lol..anita dats right but will u provide money 4 banners??..if u can then am ready! |
Greg007: Well i really like this phone, will just give it 1week and i belive konga will not sell at that rate. but if u look closlly u will see that m5 and m7 are almost d same. Don't really knw y kara should be havin it and konga does not have it. 18k to 25k is too much if na like 20 or 22 is ok22k self 2much dude..na either 18k-21 or no deal!!..they wana toil with our head..abeg mak una call that cara or ciara abi na shukura..say mak them wise-up or na 4 their head them go mak great loss!! |

Even though make them no jst try rubbish.