Fweshdude's Posts
Nairaland Forum › Fweshdude's Profile › Fweshdude's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
cipdhaking: na whn anoda company go release beta android wey beta pass m5 wit 18k price, e go clear for tecno eyeoga wetin u dey talk?..d official release clause na 18k if u buy am 23k frm anybody na ur own cup of palmie..and tecno try self 18k 4 1gb ram..#teamTM5.18K |
OC cool: don't mind those bloody marketers. Trying to cash in on the high demand for M5 to make obscene profits. As for me, my budget for this baby is 18 - 20k, infact dat 20k sef na if 'go no gree go'oga even dis 20k 2much o!..18-19k na perfecto!..18k @least u fit use d remaining 2k subscribe..@least mak ur 1st moment with d baby no dull.. |
ZesusHVWritter: Sir no mind those marketers, you tell them about a new device instead of saying they don't have it they will either tell you there is no such device or bring an imitation for you to buy, instead of doing a check up with their distributor or agent to get more info about it... I call them lazy workers.yeah! Lazy and stupid workerz |
iheanyi40: lol my man abeg go rest BTW I tink next week latest d phone go really circulateah pray o! |
Lstar4real: u funnybro no be small matter o!..under diz annoying sun again..tcheew.. |
Talius: The one at Ikeja bro, i just googled it for uobafemi awolowo @ ikeja??..more details pls |
Damn!! Unfruitful jorney..i waka d whole of ma area like person wa dey find job i no c M talkless of 5..i asked d 1st seller he said dere z notin like tm5..d oda 1 gave ma p5 and told me it is a good fone cn u imagine..another said its not out..claiming i should wait till nextweek..entered another market datz a little bit close same tin..abeg i don tire make i sleep.. |
ZesusHVWritter: Sir we know that, and 23,500 is not the official price, 18k is the official price. Am sure microstation are only taking advantage of people who doesn't know the price.tell them!..make una no fal maga o..if u price it well na 18k!!..*dressing up* make i go check ma area.. |
Numero uuuno: Hey guys,you all should wait and buy the tecno phantom 3 for 19K from konga.com for their promo.but its weird dnt u tink?? A+ 4 19k!..dere must be sometin fishy about it..#i jst ve a feeling dat its a scam..#teamM5..19k |
ZesusHVWritter: That's really sad sir, I hope you never encounter such again.sure,amen!.. |
iheanyi40: yea bro ,I tink its still costly ere cos na only one shop still get am ,wen d phone bcomz really popular d price must dropnaxo now..i won go check my area letter 2day weda dem don get am..if i buy dis fone e go b my 3rd andriod..ah jst pray make e no lost like d oda 2.. |
Mariopgomery: Sorry for the prank but how cum this phone is cheaper in abia than lagos.i dnt tink it is..diffrent sellers diffrent motives..all stil 4 1 tin MONEY! |
ZesusHVWritter: [color=#006600][/color]gbam! |
ZesusHVWritter: I think the battery will be okay, just okay and nothing exceptional. But hopefully the battery will be a high 1800mah and not just 1800mah by figure.u cant jst say though..but it will serve pretty good..18k-19k na im u go c am dem jst dey talk dat 23k 4 magas wa no sabi price.. |
ebiye55: the price nko? If its more than 20k, na wash o! i port to P5 be datdat na if u no fit price..price am wel e no go pas 19k. |
Precioussilas10: I think we now have a reason 4 this thread to continue(availability of M5)true true..ya dats right! |
iheanyi40: baba nothing do u here's my pin- 7B88AA1F ,no worry we go flex DAT sweet babywe go flex am like say 2moro no dey..haha |
iheanyi40: mehn if u c as I waka de find d phone ehh ,I no get strength to price ,BTW de were d only people DAT had it in umuahia n also I no carry money na y I just comotu try jorh dude..i rili appreciate,we rili appreciate..no worry 1 dae i go cum c u..(umuahia) ma momcy side ah fit come someday sha cum pop pure water on top ya head..nice 1 bro..dah fone na 19k like say u price am wel sha..anyway tnx |
iheanyi40: Oga na 1800mahquite impressive.. |
AirVaans: Its official guys, M5 has not been released... its all just rumoursso what should we do about this guy's review??..u know wat i call it?? I cal it old news! |
Codedboy95: yap. yhu will get m7 for 23,500+nice one rili apreciate..tanx man..if by anyway m5 fuckup again na m7 all d way!.. |
iheanyi40: Ya all shud chill i saw d phone todae sha only one shop has it in umuahia, felt d phone mehn d white male sense die ,d guy say na 25k i jst laugh tell am say na 18k infact na 19k i go gv am, e say mah bring 23,500k ,e oga say mah bring 20k i tell am weekend shadude u deserve a kiss..if 2 say i gay i 4 don kiss u..i dhey like umuahia boyz..hahaha..but like say u price am well..u 4 c am 18,5k..*thumbs up* |
Codedboy95: true or they should say ' it's out of stock'd promo hasnt began now..it should start on d 29th..right?? Nd pls how much dose an m7 cost as @ now?? |
Codedboy95: 4 real bro check herelol..*cleans eyes nd wears 4D glasses*..bro u sure say dat tin no b error? |
Codedboy95: thnx bro!no p dude..but d 'a+' 'konga.com' 19k na joke abi? |
Muyiwa Mike: It doesn't stop there...if M5 is not out as Tecno claims,which phone did Tecno say goes for 18k retail price..I don't use Tecno tho'something fishy is going on..maybe those retailers hav convinced dem..they wana re-price it..thats wat i feel..after saturdae its guna be either p5 or m7 4 me..abegg am fagged out! |
ZesusHVWritter: If m5 is not out as tecno claims which phone is Kara.com selling for 25k?#confused like hell.. |
Codedboy95: i don port o. guys i waka whole of abule-egba and ishaga 2day. i don taya. na konga.com sure pass o. tecno a+ for #19,000.19k?! i can't b'live dat..but u try 4 d waka sha..*thumbs up* |
Anita_Annie: Oooooh God. why are this people changing mouth like this na? what kind of confusion and frustration is this?. in short I'm tired. going for M7every single person here is fraustrated..d only thing stopping me frm getting m7 is d screen size..i no want d 1 wey i go dey carry fone like t.v..t sucks! |
konezy1: M5 now available......@23k........nw at ikeja store just deliverwhich available? Which 23k? Na ur type go just dey fake tins 2 disorganise pple..rubbish! |
konezy1: M5 now available......@23k........nw at ikeja store just deliver |
young emperor: See wetin una cause, m5 never come out. The thread has gotten 18 pages. What is the beautiful thing abt this phone? You guys are in a haste to get this phone. Now sharp 9ja phone dealers has inflated the price. This phone on normal ground must not cost more than 20k. M7 is better than this phone. Am not even moved by the speed at which this phone is being rushed. Am getting this m7 next weekbro theres notin any1 can do now..damn!! |
