Gabrielwilliams's Posts
Nairaland Forum › Gabrielwilliams's Profile › Gabrielwilliams's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
Gbajabiamila1: Eyah, sowie, guys were probably busy with Osun election. Ok! You're welcome on board, oya take hug.ehn n! Tank u bro.. looking forward to meeting u jare. Beta pesin |
NaijaKnight:nawa o... nobody dey show me love fa. I be osun corper tooo naaaaaa! |
I hail d house. Me I don dey follow dis nairaland forum for like a year now. I say make I join cuz my pipo dey here. Salute to al osun bound corpers. Gabriel a.k.a Romeo repping FUTMINNA dey greet. Coming frm Abuja. Ow many hours frm abj to osun ? And am def lodging. |
I hail o bros! I hope say you dey gbam!