Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by Gabry(f): 2:42pm On Jan 09, 2009 |
huh? u no think well atall. 2 is I accidently see and 1 is I purposely see naa |
Jokes Etc › Re: "poor Boys!" by Gabry(f): 2:30pm On Jan 09, 2009 |
but he be original police naaa |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by Gabry(f): 2:24pm On Jan 09, 2009 |
sholabanke: experience in seen differentt type of koboko naaaa Nahhh. . . In my entire life, Ive only seen 3. But shape Ive seen many sylve11: mehn i dey miss kasala since. Wetin be kasala? |
Jokes Etc › Re: Student Roll Call For Anger Management 101 by Gabry(f): 2:19pm On Jan 09, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: If Men Were Allowed To Make Bras by Gabry(f): 2:15pm On Jan 09, 2009 |
what condition  |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by Gabry(f): 2:13pm On Jan 09, 2009 |
Kidnap? Oh I love it alot! |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by Gabry(f): 2:11pm On Jan 09, 2009 |
Experience? Wetin you mean sef?  |
Jokes Etc › Re: Student Roll Call For Anger Management 101 by Gabry(f): 2:10pm On Jan 09, 2009 |
Awwww. . . . . A cute couple  |
Jokes Etc › Re: If Men Were Allowed To Make Bras by Gabry(f): 2:08pm On Jan 09, 2009 |
Turn me down like wetin? |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by Gabry(f): 2:06pm On Jan 09, 2009 |
sholabanke: hmmmmmmmmmmmm  na wa for ur eyes Wetin? Even with ma Rat eyes, I still fit see jor dani1luv: @ gaby c ur yeye face. go chop cow shit jorh
@ shola Old mama dey see wetin small boiz like us nor fit see Chai! Cow Shit abi? U go chop first make I see whether you fit swallow or not. Good enough I go clarify say his koko dey huge betta than small like insect. |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by Gabry(f): 2:02pm On Jan 09, 2009 |
fear of wetin? |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by Gabry(f): 1:53pm On Jan 09, 2009 |
sholabanke: whaooooooooo how did u take see that? With your 25 inch koboko, who no fit see? dani1luv: @ spens ur own nor big reach studio type [263,014,078,091 inches long ]
@ gaby u dey with spens for him room  With his 25 inch koboko, anyone fit see naa |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by Gabry(f): 1:49pm On Jan 09, 2009 |
Wrong |
Jokes Etc › Re: If Men Were Allowed To Make Bras by Gabry(f): 1:48pm On Jan 09, 2009 |
Wow! I got so turn on just looking at her boobs!  |
Celebrities › Re: Who Is The Sexiest Girl On Nairaland? by Gabry(f): 1:47pm On Jan 09, 2009 |
Correct! |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by Gabry(f): 1:46pm On Jan 09, 2009 |
I know its sexy now. . .  Cause I saw your koboko standing up  |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by Gabry(f): 1:43pm On Jan 09, 2009 |
Correct |
Jokes Etc › Re: "poor Boys!" by Gabry(f): 1:39pm On Jan 09, 2009 |
U guys dey want to fight with me all the time  |
Celebrities › Re: Who Is The Sexiest Girl On Nairaland? by Gabry(f): 1:35pm On Jan 09, 2009 |
You guys are really looking forward to a great fight with me abi?  |
Nairaland General › Re: All My Enemies I Am Still Alive by Gabry(f): 1:29pm On Jan 09, 2009 |
studio43: u nor tell me sey human flesh don dey hungry u to chop Nahhh. . . No me dey eat human meat naaa. . . Its fo Dani |
Jokes Etc › Re: In Need Of Your Advise Abeg! by Gabry(op): 1:25pm On Jan 09, 2009 |
So you were the one that wore the G String?  |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by Gabry(f): 1:21pm On Jan 09, 2009 |
correct |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by Gabry(f): 1:19pm On Jan 09, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Happy New Year In Advance! by Gabry(op): 1:17pm On Jan 09, 2009 |
Wetin now? |
Forum Games › Re: If You Were Stuck On An Island With by Gabry(f): 9:48am On Jan 09, 2009 |
Cook him ma specialty dish, stew sand Flies with Beach Water |
Forum Games › Re: Sexy! Cute! Funny! Dumb! Other by Gabry(f): 9:46am On Jan 09, 2009 |
Confident  |
Jokes Etc › Re: Happy New Year In Advance! by Gabry(op): 9:33am On Jan 09, 2009 |
whats wrong? U guys no like my greeting abi?  |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by Gabry(f): 9:31am On Jan 09, 2009 |
Oremitodun, kilon shele mi re tnakan tankan. She eti gbo?  |
Jokes Etc › Re: "poor Boys!" by Gabry(f): 9:30am On Jan 09, 2009 |
I dont drive ooo how I fit miss road?  |
|
Nairaland General › Re: Top 10 Nairalanders-2008, 2009 by Gabry(f): 9:05am On Jan 09, 2009 |
acidrop is coming to town. . .  |
Nairaland General › Re: Best Name On Nairaland by Gabry(f): 8:46am On Jan 09, 2009 |
My list is:-
1) DavidDylan - i think its a cool name. Not many nairalanders have a decent name as such 2) MrCrackles - It sounds very inviting 3) Disease - Very different and it attracks people's attention |