₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,071 members, 8,420,159 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 12:33 PM

Toggle theme

Ganicus676's Posts

Nairaland ForumGanicus676's ProfileGanicus676's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)

FamilyRe: How My Roommate And I Dealt With A Gay Man .... by Ganicus676: 11:53am On Oct 26, 2025
Sonnobax don kick penalty go throwing...


NL girls go so use am shine bright like a diamond 👹👹👹👹👹


I mount for this drama..
RomanceRe: You Don Knack For Night Vigil Before Or Crusade Share Your Experience by Ganicus676: 11:39am On Oct 26, 2025
I for share my own but today na Sunday, ask me again on Monday...


Thanks...
TravelRe: ''We've Enjoyed Nigeria So Much!'' - Black American Ladies In Lagos by Ganicus676: 12:45pm On Oct 25, 2025
Gucciboy:
You dey look for trouble cheesy grin grin grin grin
I go soon dump the moniker for una...


Make this week just pass first 😁😁😁
TravelRe: ''We've Enjoyed Nigeria So Much!'' - Black American Ladies In Lagos by Ganicus676: 12:42pm On Oct 25, 2025
LeeSmart:
Low key i dey follow ur story, my wife dey always ask me wetin dey interest for the story (wifey is a nairalander too)😂😂
No allow your wife see the thread oh, you go explain tire and you go fear to show evidence join...



Just dey read am for work or bathroom 😁😁😁
TravelRe: ''We've Enjoyed Nigeria So Much!'' - Black American Ladies In Lagos by Ganicus676: 10:01am On Oct 25, 2025
LeeSmart:
Only @Ganicus676 fit relate with wetin these black Americans dey talk😂😂😂
😁😁😁😁😁😁😁😁 Say only me can relate......


Enter heaven make I see😁😃😃😃

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)