Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 9:12am On Sep 24, 2014 |
Slap ke? No o, d pomo sef fear me small o callmespices: Chop slap jare Sorry....chop ponmo  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 9:12am On Sep 24, 2014 |
no oh.. I dey confident here o callmespices: U dey jealous ni??  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 9:11am On Sep 24, 2014 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 9:11am On Sep 24, 2014 |
Yeeeeepa! I am waiting for that babe oh... Deeva, u no need the camcoder joor, u fit join the show too Mzflexydeeva: na inside rain ur mate dey wear bum short Smh....@gbengadan e don bee 4 u today.....#runs....oga oga give me camcorder ooooo! some pple wan act film. [/color] |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 9:03am On Sep 24, 2014 |
Yes na...... Mzflexydeeva: invited to ?? R u serious  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 9:02am On Sep 24, 2014 |
Gbayiiiii..... U understand am Mzflexydeeva: it's all good....ride on ooooooo |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 5:00pm On Sep 23, 2014 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 3:29pm On Sep 23, 2014 |
If na that 1, she sabi die.... BUT make i no talk pass that 1 sha.. #LIPS SEALED# Mzflexydeeva: na as u no understand sef. Make sense pass..... e be like say na only callmespices dey get ut rhythm |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 3:28pm On Sep 23, 2014 |
Naso na. Na me go make one son of man come scatter head for me. HIAN Mzflexydeeva: sharp guy! I dey believe U.....chop knuckle |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 3:27pm On Sep 23, 2014 |
Naso ooooo Mzflexydeeva: #clears throat # looks left, right, up......crosses to but pure water.....  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 10:20am On Sep 23, 2014 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 10:19am On Sep 23, 2014 |
Lyrics bawo? Hehehehehehehe. Deeva, I no understand u again o Mzflexydeeva: wow! R u saying shegxi no get level reach or na gbengadan lyrics make sense passs |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 10:18am On Sep 23, 2014 |
heheheheheheheheh callmespices: Errmmm, u didn't observe well Assually, it's moi and gbengadan  Oya, re observe |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 10:17am On Sep 23, 2014 |
Bosslady, my head dey intact o. Me don go hide sharperly as the guy talk that thing. Mzflexydeeva: Shegxi & callmespices I don dey suspect una. Gbengadan how ur head? @leeport u harsh well well o. U wan scatter the guy brain? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 10:16am On Sep 23, 2014 |
Dnt mind him, he's on his own stand..... callmespices: Nibo?? I trust gbengadan, he would never let me down  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 10:16am On Sep 23, 2014 |
Waasere! callmespices: E no go happen Na coded tins  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 2:36pm On Sep 22, 2014 |
Yes na... Make u no announce to the whole world wetin we cook wey burn the house callmespices: Pipe  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 2:14pm On Sep 22, 2014 |
YEEEEEEEEPARIPA! MY HEAD OOOOOOO leeport: smacks u fryin pan  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 2:13pm On Sep 22, 2014 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 1:07pm On Sep 22, 2014 |
 callmespices: U can say dat again  |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Breweries Calling by Gbengadan(m): 1:06pm On Sep 22, 2014 |
AMEN Bobskylo: u r ryt , no hope is lost de wil soon call for induction but we nid to b prayerful cos consolidated breweries neva send dia worker finish, so wen ever de r done wit it, NBL wil den knw hw many to induct!!!!
PRAYERFULLY WE WILL ALL MAKE IT IJN!!!!! |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 12:08pm On Sep 22, 2014 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 12:06pm On Sep 22, 2014 |
#clears throat# callmespices: I go Gbengadan ouse go chop  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 12:06pm On Sep 22, 2014 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 12:05pm On Sep 22, 2014 |
#observing# leeport: foodiatu ni e sha |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 9:11am On Sep 19, 2014 |
My nite was cool.. I guess urs was awesome too Ehn: morning gud, Gbengs man. Hw wz ur nytie? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 8:58am On Sep 19, 2014 |
E kaaro gbogbo ile. Otutu oma, Buernos dias, Obowve, Good morning  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 8:51am On Sep 19, 2014 |
Oh ok... Jollyjoy: i am nt a worker i am a studnt |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 8:51am On Sep 19, 2014 |
Who wan give u before sef? 14 years no be moimoi leeport: tah ...... #nohomo |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 8:50am On Sep 19, 2014 |
No oh. U knw me na Mzflexydeeva: Gbengadan na u dey give am french kiss? |
Nairaland General › Re: When Last Did You Cry? by Gbengadan(m): 8:48am On Sep 19, 2014 |
LOL temigracie: ...lol..
Yeah, He actually shed crocodile tears... |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Gbengadan(m): 8:47am On Sep 19, 2014 |
U and me noni callmespices: Iwo ati tani  |