Gbengadan's Posts
Nairaland Forum › Gbengadan's Profile › Gbengadan's Posts
Like me no sabi chop too abi? O Y O lowa callmespices: Who no like food?? |
Good morning, pls send in ur prices on gbengaakinwande@yahoo.com. Thanks |
That "plenty plenty boku" too much oh. But all same, thanks and u too Mzflexydeeva: oga dan me sef wish u plenty plenty boku enjoyment today o |
U and food sha, HABA! Anyway, good morning callmespices: Y u no cook na?? |
Gudu morin ma fifu... How par wit u all? Well, i wish y'all a wonderful day today. |
No worries, we go IV u for the next treat ![]() shegxi: eyin mejeji.....e ko bo se n se yin siwaju jare |
Wetin u understand broz? No form super -hero for us here jare. shegxi: hehehehehehe.......o ye mi ju e lo. |
AGBAYA ni bobo yii mehn... Na u sabi that thing o shegxi: biko....wat is dere to undastand dat we dn't knw? E don tey wey yansh de for back jare |
Gbayii! Up Gunnerz!!!! Sure babe callmespices: Yels |
Broz, e get as e dey be for ur body ni? U fit join us come chop jollof o. #WINKS# shegxi: Gbengadan and callmespices.....abeg make una pm una self biko |
LOL.... Nawa for u o. Anyway ur DP shows ur a Gooner, Is that rite? callmespices: Lol, kpele |
Kai! e no too fast na. Na just d network dey rush am. I just dey relaxed for here nio sipping hot working sweats... lol callmespices: Ur typing shows u have some hidden agenders, e too fasttttt |
Why make i bring am there na? U fit come join me sef.... callmespices: Sure guy, chop knuckle |
Yes i cook na....... No be why i ask una. Anyway, i can do for just 2; ME and U! Chikena callmespices: U no need am reach me, I never chop since mowin |
Abeg, who dey serve jollof for here? I need am badly o callmespices: We are good o, when una no dey offer me jollof |
Thats still a fair news for a monday morning. Lets keep hoping. Bobskylo: from one of d newly inductees |
Yea bro, present sir!!!! GM to u this afternoon (in the military way) cos in the military, it is always morning even when na midnight sef. shegxi: Mzflexxy, gbenga, emmaesty, mr port, anjoola, sam,........dose i forgot(pardon me o). Gud morning everyone.......wishing u all an happy and productive day. |
Whats the source of ur info bro? How authentic is it? Bobskylo: i heard dat anoda induction will take place bfo closure of dis exercise, deo neva knw wen because d newly inductees jst moved to field |
Yes o madam, we dey flex the thing small small nio. How u dey too? Mzflexydeeva: oga dan how flexing? |
I just dey hear my name nio, I return the hailing sharperly Bosslady ma. Mzflexydeeva: Hello people...good evening every1. how was ur day? Esther, shegxi, gbengadan,sam4, angie,leeport ati bebelo....i hail o. |
E kaaro, shey e ma foshor? leeport: Good morning everyone. ..... |
Good morning Nairalanders. I wish u all a great day filled with favour and divine strenght in Jesus' name. Enjoy |
Obovwe Deeva, doh o. E kaaro eyin eniyan gbogbo. Buernos dias la todos. Bonjour atous. Good Morning y'all Mzflexydeeva: Goood morning my good people..... obovwe ooooo my people. ekaroo oooo my people.....TGIF. |
hhahahahahahahahahaha. laffin in german @ who is saying. But all well, all schools in Naija are ok and at least we can compete with graduates from all other big and great universities around the world. Mzflexydeeva: jealous of what now? I was there some yrs ago....d place is over dry but if u say it's d greatest and most beautiful, I no argue, it all depends on who is saying. |
Are u really jealous @Deeva? I laff @dry school.... Thats the greatest and most beautiful campus in Africa... Dnt be angry. Mzflexydeeva: what are you people feeling like? Abeg make una shift. Dat dry school. |
Shey u see........ Naso, but i rep PIT TIATA......... leeport: ife road ... rectas tinz |
yea, i know. I really wanna develop my person academically there as i also get to work too lovelydamsel: You have to make up your mind on what you are going to do in Aussie because Aussie no be like "meatpie" that you just enter like that you need plans |
leeport: maybe maybe not!!!!MAybe not ![]() ![]() ![]() C'mon! we sabi that language baje |
Hello peeps, I am Gbenga and a new person on this thread. How do i go abt getting an Aussie visa with ease and devoid of fraudsters? I wish ti leave this shores to work or study abroad. |
Good day peeps, I am new on this thread. My name is Oluwagbenga, graduated from OAU in Ife and planning to get a masters degree in canada and i need info or tips on how to go about that. Thanks |
is this offer or info real? cos it seems to me that a weird one, no authenticity! ebonyeyez: hit me up thru my email with pictures. |
leeport: Ekaro ni bè....... ologi de ooooooiiiThis must be an OAU person> precisely an AWOite! Am i right? cos that slang is just in the blood of the GREAT IFEites> |

No worries, we go IV u for the next treat 



