Geld's Posts
Nairaland Forum › Geld's Profile › Geld's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Yuneehk:Check Xiaomi thread store https://www.nairaland.com/3092803/xiaomi-thread/7975#95944134 |
Please I don't understand what's happening to my Note8..when ever I download WhatsApp videos..it won't show on my phone Gallery/Media..but pictures do show..Can anyone give me advice on what to do?
|
Happy Sales bro... Your motor clean Person wey do this upgrade finish work ![]() |
![]() |
patoski39:Guy..I swear if na me be Gburugburu I go impose 1week Curfew..By the time hunger wire everybody for house... people go begin get sense by force..See small boys..not upto 18yrs..just dey destroy things..All the whole ATM in Agbani Road has been destroyed..No where to withdraw money and POS people no come out..Boys wey suppose go learn handwork just dey cause unnecessarily confusion..say dem dey do End Sars protest..Na Thunder go scatter all those old mama and papa dem hailing them yesterday ![]() |
genius43:NGCam_7.4.104-v.1.7.apk....For Note8 |
So I downloaded GCam yesterday..set it up..Was hoping to test it this morning then hopefully add some finishing touches to the set up only to be seeing this ![]()
|
Please I can't seem to find Developer options on my Note8 ![]() Cc Genius 43 |
Homeboiy:Asin Even though I'm from Anambra..I feel like Slapping this OP walai..How can you mention about Ogene without talking about Pammy nnwa..Walai this OP don commit sacrilege ![]() Pammy udu bunch that comprises of Pammy, Wounded,Katika,Chiadi,last card,Agbo Malaika to mention but a few..na him this OP carry nonsense Ejyke nwamba dey compare with?...Ejyke of yesterday?... Comparing Ejyke with Janka Armani is an insult not to talking of displacing P.U.B with him.. OP you get luck say I no dey near you..I for dash you some slaps ![]() |
OP...you must be High on weed... Any Ogene list without the name "Janka Armani" is trash and should not be made public.. |

