GeMoney's Posts
Nairaland Forum › GeMoney's Profile › GeMoney's Posts
1 (of 1 pages)
Okay. . . i get plenty sugar mummy 4u. . . but first you go deposite your mama as other people fit dey interested. you stupid fool. |
Ashawo na limited company and aristo na private company. |
shadrach77:u b mumu. . . shey na wetin i ask u b dat, na so people like u dey fail 4 exams. koshi ku ro jor. |
Full Defination Of Dagrin D: Die A: After G: Getting R: Rich I: In N: Nigeria |
justwise:he is a common yahoo boy, i hope i answered u well, lol |
justwise:contact to travel to contonue or togo na. |
una don spoil market 4d bastard na, how una expect am 2 come here again 2 respond all dis questions una tro give am, i dey very sure say d fool don arrange another id as well as another format to post. na everyday travel agent dey get beta offer.(2 good 2b true) packaging. |
@ j.pilata thanks for informing me, i make sure say i avoid all does zone but kai, saudi arabia na beta zone 2 pass with all my poli, anyway i go shine my eye |
straight 2d point, you either continue with the relationship and die early or dump her now like fresh potato and live a very long life. @ UcheUwadi_ as u hear d guy, he talk say Him Igbo girl, wetin concern u. |
Ge-Money:
|
The Return Of Yar’adua In A Swaggacious Level. Mr. Presido is now a nigga after arriving 9ja with ambulance codedly like james born. I Also hear say mr. presido wan do remix of O Gbono Feli Feli with d'banj and also remix of Yahooze with Maintain. Watch Out Soon, Pictures Coming Up. |
i don read some of dis @Elmos post, he no sabi talk joke, meaning say e no get comedy swag. i no get anything i fit tell d bobo self, if u ask am make e resign now e go b like say person no like am, na health section fit Mr. Elmos abi wetin una my fellow NL think. |
True love never dies, even if you have found a new love, the sweet memory of the past will continue to hunt you for the rest of your life. |
Nice Guy, na ur guy give u wrong info ooo, if europe countries get the quick move now, but i belt u say if na spain u enter, within some period of time you go settle down and you go quick get paper for spain, work dey like water., i guarantee u say if na spain u enter., men u go dey count the real Ge-Money. |
no mind am nice guy, na yahoo him wan go do for singapore, abi wetin u expect make the guy talk, boys don tell am say na malaysia and singapore he dey happen now, guy if u get beta purpose, me i go advise make u go spain. |
1 (of 1 pages)