Gentlepapi's Posts
Nairaland Forum › Gentlepapi's Profile › Gentlepapi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
emma bowin: Sure picks from a friend.wat.league....? |
Brazil 3-0 40mins..... smilling to the bank soon |
Spain dey lead 2-0 .......22mins of play |
Mua cool $15 comes immediately spain u19 gives me ah win ah cant wait ohhhhhhhh spain make una no Zap up ohhhhhh |
barikay: Petra martic WON, cool additional 10dollars. Any one that followed me would hav earn 20doll by now. No sweat. @gentlepapi, it's tennis not football, I follow d match in-play. In tennis it is much easier to identify d winner. Stay turn.9rabet.on.mua.mind.cos.am.begining.to.like.dis.tennis..umhhhhhh |
barikay: Petra martic vs patricia mayr Achleitner pick petra martic @1.5 stake 20dollwat.league? |
kalufelix: 9rastake no follow jhor...deey stil. Dey learn..alabi remains. No 1. 4 9jamake ah collect reach 10k for 9rastake ah go withdrew ol put for 9rabet cos ah don tire for dem |
user32: Hope to win9rastake jst dey vex me dem no get u19 |
Any sure pick today cos ah wan jst vex use mua last $10 take play am |
Ah don stake finish na $2 ah put total profit $16 too low shall bt dem say half b.r.e.a.s.t beta pass known maggi |
emma bowin: Brazil seria. atanx make ah go stake am |
Ol d oga dem greetings, any pick dey for us today? |
[b][/b]ANY SHOW FOR US TODAY[color=#990000][/color]cos dis week ve been highly rough for me wif 1 killing each |
Pls guys i need sum1 to put me tru i use 9rastake bt am confuse wif d folowing ALL TEAM TO SCORE(does 9rastake ve dat kind of market) OVA 1.5 2.5 3.5(some1 pls xplain dat also) tanx.....as i await ya response |
Any stake for todays game? |
kalufelix: u mean excluding??including........ |
Ofejiro20: can i get u well,u mean 9rastake tak dat long 2 process payment? Again wat is d minimum withdrawal in 9rastak? (no vex o)9rastake takes 2 working days including saturdays and sunday |
NAIRA25: lol i dy laugh.y u dey laff am serious |
Pls who gat game for 9rastake drop it pls i need money lyk mad |
Pls i need stakes on 9rastake i won 15K nd 12K dere i jst love dem naturally u can add me on whatapps xo u teach me many fins on hw to bet my whatapps numba is 08174947273 help urgently cos am loosing very hard lately |
how can i hack mua nokia e5 any help? |
wana flash my E5 but am havind difficulty wif mua anti virus any help from anybody |