Genuflect's Posts
Nairaland Forum › Genuflect's Profile › Genuflect's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 129 pages)
My plunder is acting up!! |
The voice of my pastor preaching The Word of God + Luku Laka Panko = Eternal Life, in a minute ![]() |
Fred87:Yeah. The same dude. Dude is ill |
googles:Lol. OK, I'm back |
googles:Okay gimme your fb. But you should sign up on Twitter. Far more interesting |
[quote author=da-whizkid link=topic=525776.msg6886107#msg6886107 date=1286365717]Baba, oya tell me wetin wack inside the song na. . . So dat i fit improve na. Abi u want make i wack 4eva.[/quote]Lol. I jus dey play o. I'm happy we can hear your voice now. That's a good improvement. The lyrics are average and the flows are very nice. I like the ad-libs too, prolly what I like most on the track. All in all, a very good track |
Breaking Benjamin - The Diary of Jane |
Wack!!! ![]() |
googles:Oya give Chukwudi your facebook and twitter. So dat Chukwudi can try and chuku idi ![]() |
googles:Googledi, you don't have a choice ![]() |
googles:Chukwudi wey be shampion!! Chukwudi ton payan!!!! Ma lo terisi o. To ba terisi, o di MouthAction niyen ![]() |
googles:O fe waja Chukwudi abi? You wan dey turn Chukwudi on? Me dey touch cervix o ![]() |
googles:No. I no dey vex!! Na by force? I don vex sef ![]() |
googles:Vex online? On top wetin? I jus dey play o |
googles:No. Na come o |
YQ ft. Terry G & Da Grin - Winney Booty booty yan yan Booty booty booty booty booty booty fiiiiiiiiiiiine!!!! |
Courage Da Whizkid - Flyer Than The Rest |
Money Over Pussssy, Nigga |
These Naija babes wey like Gbogis pass their life. Dem go tell the guy ok come dey go straf for the guy back |
You sef follow me @BleeG |
MRbrownJAY:LWKMD!! I never thought anybody could believe those people. I gotta admit their production is so tight, it gets naive viewers confused. Like the episode about the Apple Mac with a wheel. I no go lie, I searched google after watching that video |
04kaa:Arakangudu lole ti!!!! Anjonu ma lemi, awon iya mi oshoromonga wa leyin mi kakakaka bi Olumo. O sha ni fe fi oko ro amala. Iwo dan wo ko rija were!!!!!! ![]() |
[quote author=Bamsyle. link=topic=523344.msg6880687#msg6880687 date=1286293417]Still smokin' that thing erhh?? [/quote]Always pon the matter!!!!! ![]() |
04kaa:See this one. Lmaoo. The syllable of my name no fear you ni? A-ra-kan-gu-du!!!!! Who dash you Yemoja?? So you be woman abi? Lol. Me wey dey use Mermaid chop peppersoup. Chukwudi dey vess ooo |
How do I feel? I feel good |
All these chicks sef dey make pesin laff. Dem dey wind you. You sef come dey winding the winding ![]() |
[quote author=Ileke-IdI link=topic=525304.msg6876544#msg6876544 date=1286237000]O4kaa is my bingo lol.[/quote] 04kaa:Ode. You don forget say na me give am the right to call you her bingo. Don't fukk with Arakangudu!! ![]() semid4lyfe:Lmaoo. Na Chukwudi o ![]() |
Mobinga: Fred87:Make una helep me tell Drake oooo!! Im no go wan use Vuvuzela drink tea |
Mobinga:Like say Asa no dey kpef pass me. You no see her lips? |
Weezer ft. Weezy - Can't Stop Partying |
[quote author=oyinda. link=topic=519298.msg6877722#msg6877722 date=1286265678]they don't like it because it's more of a girly song. "be my man" won't grow on any guy unless he's gay.[/quote]It's more about the melody. I'm not really a big Asa fan but this song no dey high me like her previous ones. Make we chill for the album tho |
KC Presh ft. Anogiri - Ebengwori If you dey come my party, make you make sure say money no dey for your pocket!!! |


