Georjay's Posts
Nairaland Forum › Georjay's Profile › Georjay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 79 pages)
megawax8:. emi naa ko olorun mi ni...simpy put...its d lord doing...buh baba wait o...I no dey pursue misspetit na...shey u fit pursue wetyn belong to u ni...buh y u dey call gra.cyel for dis matter na...bad belle u wan spoil my career |
megawax8:. emi naa ko olorun mi ni...simpy put...its d lord doing...buh baba wait o...I no dey pursue misspetit na...shey u fit pursue wetyn belong to u ni...buh y u dey call gracyel for dis matter na...bad belle u wan spoil my career |
Gracyel:. okay |
Stanley4E:. Why you sef put garri for where sand dey...well road no dey wia u wan go o...oya about turn...cheers! |
Gracyel:. Take it easy pls...you know what...if its abt continuin work...don't tell dem yes..cuz I believe u will be goin with stream 1...nd if sumtin else...I dunno...just calm down... |
Gracyel:. Stanley4E you too! God is my strength... |
Gracyel:. Nah...m tryin to evade dem ni...dey ar all parasitic...I knw u lov us all...buh u can't marry us all na...besyds wetyn nysc dey tawk o...cuz I never get dia tym...any update?? |
megawax8:. Am still in school sha...so I shud go to her tent...wait so u wan use igbo sense claim misspetit frm me ni...ehen...no worry...continue to dey e boo ursef.while I do d real lyf part...cheers ![]() |
doublezero7:. Hmmm nt only will she kiss and tell..she will romance and speak sef...well lez c o...sha I no wan see anybody wit lady gracyel dt day...people go wound o I no be shodeinde boy for nothing o ![]() |
see as that man dey laff lyk mu.mu |
Gracyel:. cool... |
megawax8:. baba I don leave misspetit for u...mak u dey manage am online...me I go dey manage am for real life besyds ar u cumin for her convo today![]() |
doublezero7:. Its not wickedness...its all love bro ![]() |
doublezero7:. Kings of kings I know...any other king is a counterfeit...okay mr king kong lez kuku do it lyk dis...gracyel will av to choose btw me, u and other contenders via drinking competition and dancing...una fit beat me for alcohol o...buh pepsi...and as for dancing...dnt go there...we shall see...meanwhile d deadline...ansa |
Gracyel:. my signature?? Ar u uncomfortable with it ni?? Shud I remove it?? Anytin for u lady gracyel ![]() |
Gracyel:. Your wish...our command.... |
Gracyel:. I did...sup for today? Lady gracyel u ar lookin gud widaut make up o... ![]() |
Gracyel:. Goodmorning dear...hope you slept well? Besides lady gracyel you are looking so beautiful this morning...me likey ![]() |
Gracyel:. abi o...if possible sef...mak mayorsweet and doublezero7 no give am food for d party ....abi wot du u fink bou it... |
doublezero7:. Baba no mind me o...na one of my gurlfwend dey vex me dt yestanyte ni o (gracyel its nt what you think o) ehen baba,so na d vex wey dey my body na in mak me tawk to lyk say dem dey fry fish ontop ma head...no vex...am sowi bro...its all gud sir...so when is the deadline for the payment...once again baba am sorry...gracyel thank you for being there for us...I mean for me jawe...doublezero7 I hop say u sef no wan try to drag lady gracyel wit me...if so...ah baba we go wound ourself o ![]() |
Gracyel:. ![]() |
Gracyel:. Am good dear...tired tho... |
Gracyel:. I no vex jere ...I was just angry ni....convocation was madt o...my guests were well pleased...#fulfilled...according to ur wish...I dint giv sofdoc food o |
lagmostkuit:. Onbimi o...ta le mi o bi...omo baba ex soldier |
lagmostkuit:. Asaba right with dis one ni |
xray2:. Exactly o...I no knw wetin I do tolustx wey d guy dey tawk lyk say we dey fyt...d tin dey vex me...I take am p gahn...wich kind lyf be dt na...e |
doublezero7:. Wait wat is dis na...shey u dey folo me fyt b4 ni...shey u go tawk say u no knw say na joke I dey joke...I no lyk am o...wich kind level be dt one...I no lyk am...shey I tawk say una less dan 3k5 ni...guy I fit change am for u...I no lyk gracyel kingphillip sofdoc...mak una folo d guy tawk o...I no lyk am o...I tak am p |
doublezero7:. Can I pay in installment lyk 350naira per month...what if I pay into the account and scammers scam the money away nko...besyds wich kind number be that...are you a yahoo yahoo sumbody These are fundamental kwestions |
Luchiana1:. Thank u oluchi.... |
Gracyel:. Motigbo dear...hawayu |
Mayorsweet....tolustx.....how do I pay for the shirt ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 79 pages)

emi naa ko olorun mi ni...simpy put...its d lord doing...buh baba wait o...I no dey pursue misspetit na...shey u fit pursue wetyn belong to u ni...buh y u dey call gra.cyel for dis matter na...bad belle u wan spoil my career
okay

cool...
