Georjay's Posts
Nairaland Forum › Georjay's Profile › Georjay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 79 pages)
xray2:. *chai dis offer is juicy o*...buh I refuse to be tempted...lady gracyel is enuf for me...chai buh 2oloshos is a massive sumtin o...chai...xray can we discuss privately |
Gracyel:. Okay cool....lady gracyel u dey drink ba? |
xray2:. I cover my eyes with the blood of jesus....sowi sir am a born again christain...buh I dnt mind if u av one for me...at least I can get born again again again |
Gracyel:. I did o...I dint even bother to check their website sef...hmmm am tryin o...convocation tinz tomao... |
mayorsweet....answer ma kwestions na...july 5...shey no be ppa we go dey dt tym? The venue nko...wich program we go do dt day...I hop tz not ecouple tinz cuz am single o.lady gracyel wey I dey fyt for sef...we plenty ontop am...sofdoc and co.....I no fit dey dulling dt day o... |
Gracyel:. Kotope...what are born again brothers for... |
Gracyel:. Good evening...how was ya day? Hop u wia not too frustrated...NYSC is a bastard organisation...My BP refuse to rise |
sofdoc:. I rebuke you with hot water...get thee behind oh ye devil |
sofdoc:. Itumo nah? |
Gracyel:. Congrats o |
Luchiana1:. Everybody wanna go tp oyo...whaz happening there sef... |
Luchiana1:. Which state du now want o |
sofdoc:. I can't comprehend this...can u translate it pls |
I vote for Gracyel. Cc kingphillips mzjaney electronzeez gracyel8). If u dnt vote for gracyel...na stream 2 u dey use play xo ...if u re nt careful sef na batch B strait...oya vote for gracyel now and follow stream 1...no tym ![]() |
sofdoc:. This is raw...I see dis as a confrontation from the pit of hades...I rebuke u by hotwater |
sofdoc:. The difference between a young man and a youth - Goodluck jonathan is a young man...georjay is a youth....I dnt do shepe...wen dia is zobo and kunu....friendzone gini...buh sofdoc u get ur bae na...wich kind lyf u dey live na...iru igbe aye wo lo fe decide ati ma gbe bayi...u need change...receive it by fire and deyin leyin lady gracyel |
sofdoc:. I wish o...y u con dey swear for me again na |
erisegun:. Blood of what...nuufin fit do u...I belive...only if u stay away frm dia gyals |
erisegun:. Sha pway dey don't post u to oke ijemo...d land of winches and wizard |
erisegun:. For dilution ni |
mayorsweet:. Ehen my main kwestion is...shey no be PPA we go all dey by dt tym...2ndly venue of d party...3. Abt d refreshment...is beans on the food menu...shey zobo and kunu go dey too...this ar fundamental issues o |
Gracyel:. This is unacceptable...this is lugubrious...this is logomarchy...this is * chai lady gracyel lend me small grammar abeg..I will return asap... Well mr sofdoc no further insult will be accepted by me again..tank u |
sofdoc:. Giffup now or follow stream 2 |
mayorsweet:. No be ppa person go dey dt tym...I dnt get...anywaiz wen be deadline sef...besyds shey discount no dey ni...hw much for d shirt jale jale...shey d type no dey katongwa market ni |
Gracyel:. Ehen...buh I ate beans yestanyte in my dream...and I was filled up wen I woke up...u wanna call dat fake...lady gracyel lez do dis |
erisegun:. You deserve two bags of sachet water...you must be low on stubborn grass... |
Gracyel:. egbon erisegun should be glad with this...except say he wan go serve for sambissa...so egbon segun are u satisfied wit ogun state or I shud call jega to change it to bauchi...no tym |
Gracyel:. egbon erisegun should be glad with this...except say he wan go serve for sambissa |
sofdoc:. First of...boy am not a young man...am still a youth...take note...how dare u call lady gracyel lyk dat...I fit dey folo u play ontop anytin o buh ontop lady gracyel...na fire for thunder o...gracyel doesn't do garrium 2sulphate aka garri...go give lagmostkuit...do not ahan me...I refuse to be ahaned |
Gracyel:. lez kuku meet in Dreamland...I need to receive the original version of this kiss |
Its official.....its official...its official...its official... Kingphillip - Benue stream 1. Sofdoc - crossriver stream 1. Gracyel - oyo stream 1. Erisegun - ogun river 2 stream 1. Luchiana1 - osun stream 1. Misspetit - lagos ocean2 stream 1. Megawax- borno river 2 stream 2 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 79 pages)


