Ghost1718's Posts
Nairaland Forum › Ghost1718's Profile › Ghost1718's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 61 pages)
endy4oxide:original |
Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * Man wey Unclad no dey put hand for pocket loose translation:You can’t do somethings if there are no certain conditions. *Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup loose translation:You Can’t Run Away From Your Destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap loose translation:Keep calm! Nothing last forever *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent loose translation:How you start doesn’t matter,what matters is how you finish. *Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap? loose translation:Mind your business. *If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am loose translation:Make something good out of a bad experience *I get am before No be property loose translation: stop living in the past and start living in the present. *If person too tey for party e go follow dem wash plate loose translation:Don’t outstay your welcome *Rolling stone,ofcourse na person push am now! loose translation:There is always a reason for something *Craze no hard to form,na the trekking be wahala loose translation:Easier said than done *No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans. loose translation:Calm down,your temper won’t solve the problem *Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio. loose translation:Every man for himself *You no need cutlery to chop slap loose translation:You don’t need my translation to understand this,lol *Opolo eye no be open eye loose translation: Having Big eyes doesn’t make you civilised,lol *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. loose translation:Give everyone what they deserve. *Bring suya, bring suya,…….na cow body dey suffer am. loose translation:Every action has a consequence *E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano loose translation:When there is hope,there is Life. *The different between kpekere and plantain chips na packaging loose translation:Don’t judge based on appearance alone *Escort me, Escort me, naim slave trade take start. loose translation:Serious things sometimes start like joke *[b]Na from play play dem dey form PLAYER loose translation:Serious things sometimes start like joke *Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old. loose translation:Slow and steady wins the race *The water wey dem use take make eba can never be recovered back. loose translation:Don’t cry over spilt milk Feel Free To Add Yours. |
+ |
chrislu:sha them tell u how MANY People wife spartacus collect after him act the film finish ?? |
minimise the way u pure Sp*m inside her butt to make the other guys lost interest IN her even if she ask them to date her |
husband and boyfriends is on strike.......... So ggrin :DTAKE NOTE ![]() |
cutemaria:shai girl u rude oh.......... What did i do or say now ?? |
kristina1:lady speak about urself and leave others |
cutemaria:tell me,,how did GOD create man?? |
all this small small boys,,,,,,,, school don start oh |
kristina1:maybe ur different from others |
because most girls are born without complete brain they just need courageous guys to help them out, |
tebirim:if u see her other pix........... u r prick go stand |
kristina1:hii |
guy that 1 hard oh |
:Dggrin i dont joow u can think like this oh |
THIS LIE CARRY HIV 1&2[b] |
Ghostlady:God will understand me |
chibwike i dont fvck go for second time when she say No the first time the next thin is to friendzone because this latter NO IS ANNOYING |
Ghostlady:i dont lie on sundays.......... So i haven't step out of my room since morning ![]() |
![]() |
Ghostlady:thanks :ohope u went to church today ?? |
jezes chris of imo, is that cossy ?? Unbelievable.......... Pls who teach her how to cover her Breast?? |
elantraceey:all women are the same.......... So i dont blm her |
I have been killing chickens since I was 4 years |
dude I can't beat my fellow man....na girl I go com beat?? |
this buhari of a the fools need pro cold......,...and we well give it to him if he don't want to hear |
my guy enuf u speak d truth but who. cares?? let them leave their mumu life |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 61 pages)



