Ghost1718's Posts
Nairaland Forum › Ghost1718's Profile › Ghost1718's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 (of 61 pages)
Tundeiab:chairman na boko boy u be ??@Tundeiab |
Kefetjey:ha leave him for ur sister nah another guy is waiting for u somewhere |
is it the one on surulere or another one ?? |
Mininely:oboy see small head lamp lol her milky place small oh |
abeg make una never see the power now because una GO use am inslave men |
Veneto81:IF them get money make them GO bring ex MAN U coach oga ferguson we go carry world cup IN 2 day |
i no agree we suppose be lik 1 or 2 haaaa oga jona don give bribe oh but sha na him i go vote IN 2015 |
Kefetjey:@kefetjey see u na woman GO marry u abi man ?? No dey fall our hand for here |
Kefetjey:by telling ur sister and the other girl that he is a player |
Kefetjey:by telling ur sister and the other girl |
[color=#990000][/color] see kelvin oh LOL i can never get tired OF this film very christmas back IN the days i save money inside my room fan cover so that i will buy the film during xmas time Lol shai we small pekin that time enjoy oh |
to tell u the truth i am a christian and i sell parts IN trade fair and most OF my customers are islam and i understand them just the way i understand christian i do pray with them anytime they start praying due i dont understand those word there saying but i Enjoy it, to my own conclusion any tree u plant on this earth U MUST PLUNK IT IN HEAVEN, HA LOL NA ME BE FIRST TO COMMENT MAKE I SEE WHO GET THE MIND TO REMOVE ME HERE I GO PUT CARD FOR HIM/HER FACE LOL |
to me it depend on the crime HE commit, first to comment. I don buy land this sunday |
if them try am, thief GO plenty for we country oh FG THE BEST THING IS TO HANDLE THEM BY GIVING THEM LAW AND RULES THY WILL UNDERSTAND THAN THAT |
if i am in ur shoe i will just call the boy tell him to leave my sister ALONE and face the other one or face my sister and leave the other girl. if HE didn't i will take the matter into my hand |
barca dont have defence so i put madrid WIN (real 2-0 barca) |
guy my advice to u is for u to google it |
why will pastor hear this, himself dey Enjoy am pass ME nah |
anything bad is in our blood |
Oboy sometimes i no dey even see courage to even say hi self if i try talk am the next thing to talk GO run comot from my mind |
the thing i Enjoy most is the way i hang out with my female friends, but when i am dating# damm she dey always give my heart problem but now i am free to touch them the way i like |
to me A broke. Nigger is as ugly as monkey but sha see my pix
|
Wizkid this ur lie carry ebola |
backinthedays,mine is agwu (meaning, LION)because my hire covered my ear the way hire round Lion's face, but now i cant see those hire again@Sad |
not ebola not boko boys can stop us, happy naija @54, but i need moneynot ebola not boko boys can stop us happy naija @54, but i need money
|
no matter how boko boys and small Ebola try we will never fall, no matter how many OF us boko boys kill, we still stand together we will never fall No ebola nor boko boys can stop us,Nigerians. Happy Independence Anniversary! But broke dude dont wish rich |
Baddestguyp: commentingthe owner of the car travelled, so HE dont want any disturbance from his Nebours |
nigger i feel u, there want to kidnap our oil money |
see kelvin oh LOL i can never get tired OF this film very christmas back IN the days i save money inside my room fan cover so that i will buy the film during xmas time Lol shai we small pekin that time enjoy oh
barca dont have defence so i put madrid WIN (real 2-0 barca)
no matter how boko boys and small Ebola try we will never fall, no matter how many OF us boko boys kill, we still stand together
we will never fall No ebola nor boko boys can stop us,Nigerians. Happy Independence Anniversary! But broke dude dont wish rich