GideonG's Posts
Nairaland Forum › GideonG's Profile › GideonG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 106 pages)
Titidi where u at? I beg no fall my hand oo na today oo |
Hi Nicky058, thank God for a successful journey... welcome to Illy your time starts now! |
MzLarem:Lol but true true dat Obalende own mek sense oo. No be small |
tens4real:haba i know the reasons were wrong na, I was just tranna crack a joke. Wetin concern doctor concern fishing if no be sey she wan go adventure to satisfy her pikin love for fish or fishing. |
DharmyYinks:Yea, I don't eat kilishi. I remember one certain time like dat I stayed in Ikoyi for a year, when I was about to travel to the north my neighbour told me to bring kilishi for her when coming back, so I deliberately refused to buy it until I arrived home, drop my luggage and went out. On my way coming back I branched to Obalende and package 1500 naira kilishi ( it was around 2008 / 09). You need to see how this woman appreciate that kilishi. The next day she entered our house, profound appreciation writen all over her and was saying that the kilishi was of high quality not like the ones found in Lagos, I just laughed in chinese in my mind. She thought I held it all the way from the north. Lolest |
tens4real:The doctor is the boy's mum. Reason because ladies like fish, eja nla toh bad! |
DharmyYinks:You are asking somebody that was born and bred in the north about kilishi? Smh do you know what Amala is? |
DharmyYinks:Nah nothing of that sort, if it was so, I wouldn't have told you guys openly... Just happen 2 b friends jarey. BTW I don't do kilishi. |
eniolaamoda:NO! ![]() |
sylvar02:Please can you help me translate that? I wanna know. thanks |
Nicky058:Lolsss that's brilliant of you. |
ItzShadow: DharmyYinks:Hi guys, sorry, Nicky058 was banned last night so she can't reply your mentions but she can view everything... She's currently on her way to Ilorin though, the ban will be lifted tonight after she might have arrived and relaxed a bit. She said I should let both of you guys know. Safe journey Nicky! |
Let me be the 1st 2 wish Boombay happy birthday!!!!!!!!!!!! A special and gigantic Happy Birthday to the incredible Boombay. May God take you far above and make you unleash your potentials maximally. May God be with you in every little step you take and bless you abundantly. May everything you touch turn into gold and May God grant you all your heart desires and surpass it. Lastly I pray the Golden Eaglets gives you a golden gift from Chile so you will continue chilling throughout the year. Happy Birthday! This is your birthday cake lol
|
Sometimes if I see the number of guests wey de view this thread ehnn I dey fear! what? Plenty guests like this thread like sey 2moro no dey. I dey sure sey either Professor Ambali or Registrar or Admission office people must to dey view this thread. |
tens4real:Baba you ehnn dem basket mouth dey learn work wia u dey... Your jokes dey alwayz crack person. Na so yesterday i just dey laff like sey I wan die but i no fit comment because I get ban. Omo dat your brazillian hair joke no be 4 here, see fine babe carry 2 plots of land for head...why she no go feel headache? I no go eva 4get ur 1st joke 4 hia, wey u talk sey u dream sey Ambali dey pursue u run comot with kane all the way from class to outside gate sey make u Gerrarrahia. Omo anytime wey I remember na so so laff i go dey laff...Guy u funny die! |
fawaz050:Hmmm the way wey wuna dey look me 4 this thread na big capital lie! Me I know sey I neva reach. I dey very sure sey some people fit dey disappointed wen dem c me cos I'm way smaller than everyone's imagination. Anyway leave matter 4 mathias... Me na very scarce person 4 real life e dey very hard 2 c me na ghost mode I dey alwayz dey. Na online I dey show. Ok back to the Matter. Air Mashall Fawaz we are still in power and we have very important operations coming, get your fighter jets ready before the supreme military council meeting. Letz go there! |
I am part of something very interesting but i don't know if anybody here can stand to benefit from it, just like The Benevolent Temmi001 brought us so many opportunities here, this might be of immense benefit to somebody here so I decide to bring it here just in case.... As President Obama told the 2015 Mandela Washington Fellows, you can “be the foundation of a new generation of global leadership, a generation that’s going to be working together across borders to make the world safer and more prosperous and more peaceful and more just.” Don’t let this opportunity pass you by. Get your application in because this is the last week to apply. Applications are due no later than November 11, 2015 To apply please visit the application page direct https://yali.state.gov/washington-fellowship/apply/ If you have any question or want to know more about it just go straight to the main site at www.yali.state.gov May God bless our hustles.
|
Yungmilio2:Lolestical lolest I dey teeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeell you! |
Ipinlaxy:Hi my guy, any good news? |
BoiGrammz:Baba last time I checked you dey Lasgidi, I dey expect sey na Sunday u go enter Illy... Na d problem with private jet owners be dat. wuna no dey stay one place. Omo ur boiz dey loyal die! omo as I dey here, I just dey imagine those your sweet cabin crew weh dey serve u champagne. |
BoiGrammz:My dream, but Unilorin F me up |
Yungmilio2:Omo Na true oo Oke Odo!!!!!!!!!!!!! I missed that place, I spent 1 week in oceanview after post ume with some of my people doing msc. Omo I take style go round jarey acclimatize b4 I go come dey act JJC for place wey i neva go b4. I hate that! |
khassy:Na so you go dey talk online, I dey suspect u seh all this talk na wash... Omo you deserve I big origin jare, e no easy 2 b Khassy. Oriye wanbe!
|
Khassy Oga scholar school don resume, fwesh fwesh tins don set... na only weekends you get our time now... God knows your address oo |
Khassy welcome welcome welcome welcome welcome welcome welcome welcome welcome!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Thread stats: 39, 016 posts & 301, 762 views. |
CHARLEH:What I think is that we will make it to Unilorin by the special grace of God. That's my honest opinion. |
Yungmilio2:Maximum salute!
|
tens4real:Hmmm Gombe boiz are always on fire! Nice one my bro... BTW I like your signature, that's the main reason why I never supported Goodluck even though I was amidst strong PDP family and strong PDP community with awesome relationship with the PDP top shots. I am not APC but I have that sense of intuition that never settles with fake. I am born to be real man. I am not bragging but you can call me the realest! |
Yungmilio2:If you have faith as small as a mustard seed you can command the mountain to be uprooted and planted into the sea. Our faiths are much bigger than the mustard seeds. Thanks boss, ITS CERTAIN! |
DAV001:It's in me already, Unilorin didn't do anything... absolutely nothing! You have to spur it to perceive it. Out of the abundance of the heart the mouth speaks. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 106 pages)

. Wish her safe journey sha.

. U are finally going to Ilorin,ryt? Safe journey
....