NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 10:22pm On Jun 07, 2016 |
Johncuba: see as sum bad guys jus kolobi all d chics for dis village for dem sef alone, after dem go say gonment is kwarupt. Thank God say dis guys no dey go benue camp, dem for no let person see any bae flex for camp. Sum of dem get up to 3-4 babes,aswear all diz guys nah dem go b bad leaders 2mao. Cc fraiser okitaiji giftiebrown ray4000 lol...Shebi na Benue uu dey go, afta ur escapeedes der, anywhr wey u c gal, u go dey run... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:32pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva: Gift the liar abeg park wella cuz this wan no be one of ur cases ooo okitaiji wan file suit agnst u fr comiting adultery |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:30pm On Jun 07, 2016 |
Aniekanp1: MR! HOW IS JUNE TO MARCH 10 MONTH'S? YOU ARE ONE OF THE PROBLEMS OF THIS COUNTRY! boss! no vex..Pardon her, she b my princess... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:26pm On Jun 07, 2016 |
marvluv: I'm right beside u...lols..I missed u too. how av u been?? aww!!! babyyy!!!...Bn gd dear...Watabt yu  Glad to have u bk.... Hpe ur white kits neva turn under size |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:24pm On Jun 07, 2016 |
SC31: shuu bros me dey fear you o,how you take know my name dats d power of love...i dreamt abt u sum years bk yl in S3 na den i knw ur name...here u are seating beside me, voila!!! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 8:37pm On Jun 07, 2016 |
SC31: its OT that usually makes it 12 months lol...our service year ends 3wks afta our POP...D last 3wks wil b given as leave, afta dt, ur id card expires, ur khaki becms fake....its 11mnths frm OT to POP, d 3wks of leave serves as d 12mnth... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 8:26pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva: Guy, I gbadun u....... Now u spark my language talk, am listening u both are fantastically kwarrapt |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 8:22pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser: lwkmd... Gift u made me remember FUTA, survival of d fittest tinx, guys dey research on pick up lines like lyk sey na assignment... lol...I wish SC13 nd Adaora15 atend FUTA, na dem dept i fr dey receive lektures!!! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 8:18pm On Jun 07, 2016 |
tabithababy: . Thank you so much. Please how many hours wiLl that take.  It nots far...Lets say 30-45mins without hold up |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 8:16pm On Jun 07, 2016 |
SC31: make I do like say I no see am  Efe, i dey crush on uuu... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 6:44pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole: Lmao u go fear toasting na,continue I dey come no mind am...U r safe wit me |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 6:42pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser: no quams bro, we go meet for blackgold camp... safe bro!! no frgt Eniola fr aos ooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 5:27pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji: Nice to hear.... u no kno sey anybody wer visit village like this d pay due b4 hin comot? thats to show that ur visit is welcom SC31 na my crush ooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 5:25pm On Jun 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 5:11pm On Jun 07, 2016 |
slimfitdiva pls do tk care of evabae in kano...Ensure she always put on d hijab i bot fr her |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 5:09pm On Jun 07, 2016 |
SC31:
,why will I mind...you're free aww!!! u such a darling..Big hug to uuu |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 4:30pm On Jun 07, 2016 |
Etiufan: Good evening friends, Please I have this problem with my CUL, State of deployment : Adamawa Andreas of orientation camp: Nysc permanent orientation camp, Sebre airport road, Jalingo, Taraba State,
Pls were shud I report, is it Adamawa or Taraba. u ar to report at Taraba...Dats whr Yobe pcm wil b camping....U av d opportunity to redeploy afta d OT |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 4:28pm On Jun 07, 2016 |
Sunnepa17: PRAYER POINT: Any spirit of logistics that is assiduously coming against my camp on the 13th of June shall die by fire. u wil knw abt dt in due course |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 4:27pm On Jun 07, 2016 |
SC31: lol ohhh now I see,na Oyo I dey awww!!! Oyo to Kaduna too far..wil redeploy to OYO...hope u wldnt mind camping me in ur room |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:32pm On Jun 07, 2016 |
SC31: lmao,fraiser I can see you've trained a lot of peeps  lol...Babe, u neva still ansa my question ooo ...As fr fraiser we finishd frm same sch, any FUTA graduate wey no fit toast babe nids deliverance by flogging d winches n wizards outta him |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:29pm On Jun 07, 2016 |
Adamkabeer: unto confirmation level na. we fit reach camp now and dem go tell us say contractors neva bring our kaki because dem no pay dem lol, no fear, d part wey dem cut off frm SC31 khaki still remain, e go reach 3ppl to sew new khaki...we go sew am by ourselves, we no nid NYSC agbada |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:26pm On Jun 07, 2016 |
SC31: lol hopefully,that's why its tentative lol...I hope dey dnt keep on extending it Lyk dey did wit our camping |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:24pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole: Don't call my name oo I dey vex 4 u sef babe, abeg no vex..I tink say Okitaiji go mk a berra companion, i no knw say na kwarraptn full hin big head |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:22pm On Jun 07, 2016 |
SC31: why not,I dey h sef lets meet at my mansion...Whr ar yu serving, wanna redeploy to dt state...Ur set of teeth r turnin me on |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:20pm On Jun 07, 2016 |
SC31: actually we should be done by march ,that was the tentative date on our certificate format ope ooo, i wil b able to apply fr Airforce DSS...I hope it dsnt extnd beyond march |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:19pm On Jun 07, 2016 |
Adamkabeer: Abeg who don call DG today? lol...Nw d DG cn sleep |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:17pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji: lmao.. abeg treat hin fork up camp nd leav him small for meeddah sha lol...I lv my bae |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:10pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser: oki my guy, u fit dey talk oda names abeg no near marvluv o, odawise my guys go grind u like pepper, na d queen of my heart b dat, I no dey take her play o... I fit kill person because of her. na tru oo, whr is maryluv, i don miss my tatoo bae |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:08pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji: chaii mogbe... bae abeg no giv me high BP, forbidden fruit ke? nd u go leav me inside dis weather? As for ebynicole e be like sey she d hide oo i dey see am in 3D since. ebynicole na true sey drink dey ginger ur swagger? abeg prove me wrong u r fantastically kwarrupt...Keep off! EbyNicole |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:05pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva: :O :O :O dem don miss road be that.....Oyo is their case isokay!!! bst of luck wit dat |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:03pm On Jun 07, 2016 |
SC31: yes I am nice! cn i buy uu lunch?? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:02pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji: u kno sey na 40inchis rode hin get why bae no go run away lol lol...Shey he wan dey use am carry weight ni |