NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:57pm On Jun 07, 2016 |
Skydweller: oya chop knuckle. I don't download sharp sharp. thanks a lot. washere baba mi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:55pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser: four cul all na kaduna, I know sey I go hit jackpot for dat state... Gift wen u dey enter camp... I go try leave very early on mnday |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:52pm On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT: baba you go collect allawee na, later you fit use your allawee go buy prado jeep come drive am come your oga office come dey do nyanga for am, e go wan cry  wetin b d title of d film  i knw say na mr Ibu b d corper wey dey dream... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:49pm On Jun 07, 2016 |
SC31: Fraiser see as I,just dey open page for Una village  Yu are 1 of us...Elo bae! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:48pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva: Lmao.......I no dey buy any hijab again.......I go dey display oki property as him sef dey show hin own. ..........in psquare's voice *Do me......I do you......God no go vex* in dt case, b ready to br**st feed thse aboki Wey dey sell sugar cane fr der...Dem go line up fr ur frntage... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:10pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva: A loud holla to ya all. How was each and everyone's night? I sight you peeps in 3D. Okitaiji, my never ever faithful spouse. Keep up the good work. More milk to your joystick! Gift the liar.....well-done ooo. Freezer......you are mouthed jawe. Village ewu.......its been a while bawz......I miss you small sha. Please, anyone helep me see oki? Him no kom home since last nite. I hope no be honeybash camp hin dey so with this kain weather. na dat okitaiji prayer me cum lyk...Hpe u don buy ur hijab ... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:05pm On Jun 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:31pm On Jun 07, 2016 |
SC31: lol hope you know some batch a stream two peeps are still being owed?  yea! i knw, d fault is frm NYSC...nt only dem sef, sum are bng owed 2-3mnths, mostly ppl dat relocted...babe, nice dp |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:07pm On Jun 07, 2016 |
tattedMONK: NO BE MY 5H GO ENTA GUTTER, NA TO WAIT NA IM SURE PASS, BUT MAKE U JUST KEEP THE PDF FOR DIFFERENT PLACES AS BACK UP JUST INCASE naso, na d way 4wrd b dat |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:03pm On Jun 07, 2016 |
citas: today is my birthday o. I wish myself long life and God's grace n favour all round. make una follow me thank God o praise master Chisos!!! Hbd bro! WULLNP |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:01pm On Jun 07, 2016 |
tattedMONK: MAKE I HEAR SAY I PRINT THIS CUL.... OMOH NA TILL I ENTA CAMP I GO DO AM FOR MAMI.
FOOL ME ONCE SHAME ON YOU, BUT THE 2ND TIME GIDIBO GO HAPPEN mesef, na 3 difernt CUL dey my system nw, AKS march 30, KAduna May 21st, Kaduna June 20...I nor print nw, till sunday |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 10:22am On Jun 07, 2016 |
Bawsse: Buh hw we sure say dem go release, ds 1 wey dem de talk say bar no de dat 1 sure die say dem go pay...Na FG go pay dat 1 directly, FG bn no wan release money fr camp cos dem no sey nysc officials go chop more dan half of d money Mnt fr our up keep in camp...pls no frgt ur straw fr house o COS u go use am sip soup n beans #NYSC is fantastically kwarrupt |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:59am On Jun 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:54am On Jun 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:51am On Jun 07, 2016 |
gauzbee: lol..this pickup line still exists?? Hahaha, d babe in question tough! I needed old skul pick line to mk ger cme arnd.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:48am On Jun 07, 2016 |
MemphisDepay: Leme goan baff. Off to Cafe. Abeg how many photocopy we go do for our documents? dnt do more dan 5copies each...Me na 3 each i go do...Thse stream1 peeps claimed we aint gonna use much... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:45am On Jun 07, 2016 |
Bawsse: Nawao, e far o... But nothing sha tnx for the info Lol, NYSC dey help u save am, atleast if person no save anyfin frm d allawee, d 2mnths allawee wey we go receive at d end of servce go b d SAVINGs, person no go dey stranded afta POP.. na dt tym stream1 peeps eyes go open #Proudly Stream2 |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:37am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT: ferrari? Ewoooo, one minute silence for giftiebrown bank account , giftie i hope you are preparing for the hunger strike ahead after buying the ferrari? Sha... I wish you goodluck bro  boss no fear, na d money wey fraiser say mk i help am buy ferrari fr adaora015, na him i dey lavish on her...i b sharp badt guy...Gd mrnin boss |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:31am On Jun 07, 2016 |
adaora015:
u want to spoil my market abi, God go cash u baby dnt myn him, am gonna tk u go places |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:26am On Jun 07, 2016 |
adaora015: Eewwww no ... Whats that  na food....Gd mrnin dear nd aww ws ur nite  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 1:09am On Jun 07, 2016 |
adaora015: Thats right , im a gentle bae i dnt even talk or eat sef .. Lmao lol, bt u dey fart nd poo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:26am On Jun 07, 2016 |
terrymason: really? U na her nanny to know her behaviour? L Lx lol...Adaora015 na my baby mama |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:24am On Jun 07, 2016*. Modified: 2:45am On Jun 07, 2016 |
Sunnepa17: Lol.....warm kisses accepted, hope 2 av dose lips ƒօɾ real. Finally we made it, page #600...Dedicated to all stream2 PCMs, without u guys ds thread wldnt av cum ds far...I commend u guys 4 ur patience, resilience and maturity shown during d tym of dissapointmnts...Wish u all jrney mercies to ur various SODs...Have a fruitful servce year... giftiebrown & Meeddah |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:23am On Jun 07, 2016 |
Sunnepa17: It wunt change..only d date ok boss! its less dan 12hrs now |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:22am On Jun 07, 2016 |
terrymason: I dey tell you.. I dey fear dem now until afta swearing IN bfr i belive |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:20am On Jun 07, 2016 |
terrymason: lolx! U like trouble pass me  adaora015 no like trouble...Na gentle bae she b |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:18am On Jun 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:16am On Jun 07, 2016 |
generalmike1759: All this kiss u people are sharing, there is God oh..... Kudos to every villager here, the peepers, the Thomases, the prophets, the rumour mongers, the secret admirers..... no place wud hav been better to be than here through out dis annoying period of waiting on Nysc.. may God keep us all, from now till wen we pass out n say bye to N.Y.S.C. God bless us all.. God bless Nigeria! one day we shall tell this stories to our kids. one day Nigeria will be better! #MyNyscStory. Shout out to all Osun pcms, hope dey don't change our SODs.
#Mike. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:13am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT: no, continue staring, staring is good for the body, until adaora trowey slap for you through her picture  Adaora015 na my personal person, we dey gada enta Kaduna camp.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:09am On Jun 07, 2016 |
terrymason: so u never 1 sleep! Oya close your eyes b4 I count 1 2 na winch dey sleep by ds tym... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:08am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT: ha, a whole chief like me, with my two plots of land in ota and my 5 private jets, even meeddah will know that your are talking the opposite, oya meeddah come and handle my company affairs, my containers will arrive tomorrow  dats d boss lady u talking abt...EFCC wil pay u a visit lerra today |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 12:05am On Jun 07, 2016 |
adaora015: U don dey owe me be that. Staring costs 1k per minute. Pay up guy  Hahaha!!! I neva stare finish, villageGOAT head dey block my view! babe, if na d money yu want, cum n collect it |