Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,182 members, 7,821,993 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 12:12 AM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (608) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (989124 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (605) (606) (607) (608) (609) (610) (611) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 2:39pm On Jun 07, 2016
dipznano:


Na u o, u sure gan!

You done with the service yea?
I wish grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 2:40pm On Jun 07, 2016
Fraiser see as I,just dey open page for Una village cheesy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Bawsse(m): 2:47pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
baba our 12 months allawee go too complete in fact over complete sef go dey worry am... Stream1 pple go envy us because we will be paid a month extra allowance we didnt work for.


A month or two months extra?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:47pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

You and who? Berra go rock ya boat with your new found love ebynicole......as for me.....na all night out with........google his name.....ama twist nd whine away my prowess.
Not yet...will go print later
lmao... u kno sey ebynicole dey new for dat tin, she d shy to do am roughfu roughfu so na me nd u wer kno hw to do am tey tey na we supose play d music tonight. try nd print b4 it disapear because nobody trust nysc again oo, dey can do nd undo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:48pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

Lmao.......I no dey buy any hijab again.......I go dey display oki property as him sef dey show hin own. ..........in psquare's voice
*Do me......I do you......God no go vex*
in dt case, b ready to br**st feed thse aboki Wey dey sell sugar cane fr der...Dem go line up fr ur frntage...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 2:49pm On Jun 07, 2016
iamdynamite:
baba i dey na work things dey keep me out of this village ooooooooo, this one that they said we going to camp on the 13th.....this people no go allow me collect june salary na wa oooooooo embarassed,after them don delay thier papa finish.useless people
baba you go collect allawee na, later you fit use your allawee go buy prado jeep come drive am come your oga office come dey do nyanga for am, e go wan cry cheesy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:49pm On Jun 07, 2016
SC31:
Fraiser see as I,just dey open page for Una village cheesy
Yu are 1 of us...Elo bae!
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by iamdynamite(m): 2:50pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:
I don chop my tfare oooo. Now I dey Brooklyn....
I need person wey go borrow me money.......will pay bak after my 1st alawee ;
na the same shoe we dey...i don spend my salary recklessly.i think say na after ramadan we go enter camp ni,make i collect june salary chaaaaiiiii.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by 7kahfe(m): 2:50pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:
I don chop my tfare oooo. Now I dey Brooklyn....
I need person wey go borrow me money.......will pay bak after my 1st alawee ;

my sister in the Lord we dey together for the same page on this,I wan go collect loan for Bank of Industry (BOI) tomorrow. sheh u go follow me? may be if dem see ur slimfit body dem fit grant u
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:52pm On Jun 07, 2016
VillageGOAT:

baba you go collect allawee na, later you fit use your allawee go buy prado jeep come drive am come your oga office come dey do nyanga for am, e go wan cry cheesy
wetin b d title of d film i knw say na mr Ibu b d corper wey dey dream...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by tabithababy(f): 2:52pm On Jun 07, 2016
Please oo. Is it a must that the call up letter be in coloured print. Apart from I'd card, statement of result,passport,call up letter , green card and licence for the medicals. What other document do we need to take along. Are we to sign the green card with a blue or black pen.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:52pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

Anyhow I put am..... No lele.
Me just decided to they ndi ala mode......I miss you more.
Yeah, sure good. Hope urself too
naso jare make we tie yansh wit rapper or make we tie rapper wit yansh, make yansh no empty na hin b koko... Btw am very gud too, now we are good to go... Congtrats dear...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 2:52pm On Jun 07, 2016
SC31:
Fraiser see as I,just dey open page for Una village cheesy
the tax we collect here is 1500 naira per page wey you open, our treasurer elder okitaiji would collect the money, abi you don forget say we dey inside CHANGE? cheesy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:53pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
lmao... u kno sey ebynicole dey new for dat tin, she d shy to do am roughfu roughfu so na me nd u wer kno hw to do am tey tey na we supose play d music tonight. try nd print b4 it disapear because nobody trust nysc again oo, dey can do nd undo
No worry, give her wine to drink.....that shyness go disappear onetimegrin grin practice makes perfect, so teach am......me too wan go eat another forbidden fruit joor
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ColonelErazem(m): 2:53pm On Jun 07, 2016
Well done to all who worked and prayed for an end to Stream 2 delays. Lets keep praying that the "logistic problems" do not arise again.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by iamdynamite(m): 2:54pm On Jun 07, 2016
VillageGOAT:

baba you go collect allawee na, later you fit use your allawee go buy prado jeep come drive am come your oga office come dey do nyanga for am, e go wan cry cheesy
chaiiiiii if i say i dey happy na lie i dey talk.....i don spend money finish......
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 2:54pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
baba u don forget sey anytin wey rich man do na papuce, even if i dey ride bycicle toast babe, e go just add to my swag ni, rich men do crazy tinx...
ha, na swag sef, i don forget, but wetin make honeybash leave you for okitaiji the billionaire? Abi na because you no sabi Knack like carpenter?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:55pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
four cul all na kaduna, I know sey I go hit jackpot for dat state... Gift wen u dey enter camp...
I go try leave very early on mnday
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:56pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
why u dey miss my angel slimfitdiva, abi u get anytin wit am? u ar indeed a freezer
lol... For ur information I don freez her heart, my padi oyo is now ur case...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:57pm On Jun 07, 2016
Mbuko91:
if you were posted to Abuja and you don't have a place to stay before camp, call me on 09050129124.


criteria: you must be very cute and easy going....


Guys only....

if you no fine, no call me or add me up o...
lol... Baba u b g*y, I no understand u again o...

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:57pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
in dt case, b ready to br**st feed thse aboki Wey dey sell sugar cane fr der...Dem go line up fr ur frntage...

:O :O :O dem don miss road be that.....Oyo is their case
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:57pm On Jun 07, 2016
Skydweller:

oya chop knuckle. I don't download sharp sharp. thanks a lot.
washere baba mi
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 2:58pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
lmao... u kno sey fraiser no get money again, he used his tp play nairabet nd loose, he spent d remainin one on marvluv my angel so honeybash has no other option than to join the billionaires club... marvluv where are u? dont u kno that i missed u? abeg come nd give me sound hug nd kiss in this kain killin weather
baba the billionaire, i trust you jare, honeybash made a wise choice, me wey get 10 swimming pool, but they stole the 9 swimming pool, na only one i get now, but i still manage, okitaiji abeg can you tell me your secrets? I want to be like you when i grow up gringringrin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:58pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lol... For ur information I don freez her heart, my padi oyo is now ur case...
lol... on try am
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ColonelErazem(m): 2:59pm On Jun 07, 2016
Kindly add 08064793259 to Plateau WhatsApp group.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 2:59pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

Dude, wier u go offload last night Freezer, abeg no buy the hijab u promised me again....me sef wan show myself nd no need to compromise 4 oki again .......
Babe leave dis guys okitaiji n fraiser dey have nothing to offer u. Na yesterday I come back from Saudi i purposely buy u hijab that are very expensive.
My own love no be here o
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:00pm On Jun 07, 2016
VillageGOAT:

ha, na swag sef, i don forget, but wetin make honeybash leave you for okitaiji the billionaire? Abi na because you no sabi Knack like carpenter?
u kno sey na 40inchis rode hin get why bae no go run away lol
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 3:01pm On Jun 07, 2016
iamdynamite:
chaiiiiii if i say i dey happy na lie i dey talk.....i don spend money finish......
baba no worry, just have faith, sleep and 5 million go enter your account, but no wake up ooo, just spend the 5 million for your dream, then you fit wake up, as far as say you enjoy yourself only for the dream, it is good cheesy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 3:01pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
Yu are 1 of us...Elo bae!
yes I am
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:02pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
u kno sey na 40inchis rode hin get why bae no go run away lol
lol...Shey he wan dey use am carry weight ni
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:02pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

Dude, wier u go offload last night Freezer, abeg no buy the hijab u promised me again....me sef wan show myself nd no need to compromise 4 oki again .......
lol... No go customise dis freezer o, no wahala den i go use d money flex u for kano
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by gauzbee(m): 3:03pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:
I don chop my tfare oooo. Now I dey Brooklyn....
I need person wey go borrow me money.......will pay bak after my 1st alawee ;
I neva still believe this people....till monday

(1) (2) (3) ... (605) (606) (607) (608) (609) (610) (611) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.