Ginajet's Posts
Nairaland Forum › Ginajet's Profile › Ginajet's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 (of 44 pages)
Na so!!!! |
@dino_melaye, Fashola, Tinubu, Buhari, @elrufai camp is where I wanna be come 2015..... Doz re men dat ve been tested & they ve proven themselves worthy!!! Pdp don fail every nigerian,, state pardon for a thief,, dat was maddness @ its peak.. Only vultures will vote pdp come 2015 |
Na empty seats unveil d logo !!! Abi dem never get members PDP & Inec no go kill me with laff ooooo!!! Sotey dem give dem land for abuja, give dem shop abi na office join!!! Hmmmm!! Unveil my foot!!!!! |
If u dey follow naija politics well & u read d so called APC manifesto,, u will knw dat dey re representing PDP!!!! Fashola, Rochas, Oshobaba camp naim be my camp oooo!!! Geja no go rush defend dis APC if dey re not working wit PDP!!! Insult pdp small, come begin fire other oppositon parties... Rubbish |
take dat: Thought I was the only one who noticed that!all I see is pdp & inec acting out a script!!!! Party wey just rise over nite dey form jack bauer!!! Nigerians re falling into a trap again.... Dey should ve picked on pdp governors one on one too!!!! Read again nigerians |
Can't somebody write what he/she feels We need younger celebs..... Gbam I support d writer |
!!! Abi dem never get members