Ginjahmaster's Posts
Nairaland Forum › Ginjahmaster's Profile › Ginjahmaster's Posts
1 (of 1 pages)
good works,u need to see d rubbish rochas is constructing and he calls it bridge...for where them dey use red mould dey construct bridge |
jisos..this woman no sabi say she don old abi she never taste cassava finish..but wetin dat dude get in mind as per marrying her,if is for production, I doubt abi na corner her at d other room. |
I hail dis big bros...see d plenty money him thief and still dey feel like. AM D BOSS. |
1 (of 1 pages)