GoGod's Posts
Nairaland Forum › GoGod's Profile › GoGod's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
Wl lyk 2 go akungba 2mao, api bufday 2 me |
Hmmmn! Speechless |
sheguncute: Am happy 2 hear dz...it means d skool is resumin 2mrw....any buss admin admitted stud in room shud holla me 4 an apartment.....07062173943 nor my bbm;21D69701....nd 4 those still waitin 2 be admitted God will surely mak it happn....IJN...happy sundy y'all...AMEN O |
mykh01: aaua freshers admision continua.wishing u all d best of luck even dose dat r still waiting 2 b admitted we will all rejoice @last.proud AAUAite.AMEN |
Damselnoni: Gudnit,sweetdreamz to u all.baba God na ur hand we dey o.yea, na His hand we dy jawe |
hopsydboi: @djbaju....tanx bro... YUNGHOPSY on 2go..abi nah, rumour fnz |
Damselnoni: Morning,abeg where is GoGOD?i kuku dy hr ma sis |
Janoluyemi: tuesday my luv..i don tok am b4 ma tues na tues ko yi pada by d special grace of God. i don geh free ride reach ife sef in a nyc SUV(lol) buh d car make sense na my sis fiancè wan carry me. Cos i don dey tink am b4 ao i go take reach park 4rm ma aose buh since he wil be goin 2 ife den i go follow join den 4rm thr i go find my square root reach Ak..and u sweery?k, na 4 wia u go stay wen u reach dia? |
Janoluyemi xup, wen ar u goin 2 akungba? |
Damselnoni: my step bro own diff nowits nt in aniway diff jor ur bro wey tlk say he no... goGod again tl feb. 15 |
Damselnoni: hahahaha y d hmmmm?@goGod,januloyemi,eni.W,shebor,bolanle,and oda gals abi i no get am ni?abi nah |
Damselnoni: man{our biology teacher say u fit clasify man under Animal}so did i gba?ogbaju nd dats Adam |
Damselnoni: god don catch u.no wonder ur name b brakeup!,alaroro oshi{stingy}dnt mind hm its hs hndfistd bhaviour dat wnt 2...nd evn ur step bro...:- |
Wia ar u guys nw? ![]() |
toseman: Wish u guys best uf luck,in ur chose endeavourAMEN ese adupe. |
toseman: I undastnd u guys pain,frustratn..buh complaining wunt change anyfin,it wil only make thngs worse...it beta to gain admissn late n perform,than sum1 who bought their way in,cz it wil reflect later on by itself...am talkn frm experiencek, we knw our cmplain cn nt chnge anitn bt its jes 2 kip dis thread movin nd ntn les |
toseman: Al uf una wey dey complain bout a.a.u.a,why did u pick d schl in d 1st place..were u forced to...mttchewwhey dude, if u ar a studnt alwedi i fink u shld fl our pain nd if u r also a fresher wht i wnt u to knw s dat its nt by ur power or ur briliancy bt its God cuz mst of us stl waitn 4 list ar nt in anyway a dulard. Nd i wl wnt u 2 pt urslf in our cnditn cnsida urslf score 57 nd av nt bn givn adms nd u r hearin pesn score 45 nd has bn givn adms. Uhn! Nd by d way i fink ds s ur 1st tym on ds thread. Pls try nd b cnsidrate nxt tym k? No qualms. One Love. |
Mitchewwwwwww |
Ay50: Pls pls pls..don't condemn akungba,d management might be poor bt neva disaccredit some else effort...all u nid to do is to pray that God shld assign beta managerial appliances to the skul nt to condemn d skul.i pray d lord grant u all ur heart desire..remember dat those skul that re faster than AAUA.we still go services the same time with d graduate of AAUA...D main koko be say u don get admission and u must surely graduate someday.after ur graduation,nobody go ask u if u go AAUA bt wat u graduate with matters.am nt perfect bt we re all working toward perfection..if u re yet to be admitted.dnt give up..tinz appen at times d way we dnt want.bt am assuring u,we will all celeberate with those yet to be granted admission by nxt week friday...am outAMEN O |
All well nd gud, if dm lyk make dm release am 4 nxt yr al wht i knw s dat me dy go aaua on mnday. I cnt start anoda story 4 pipu again o. Snce ma name dn b nxt wik b4. Ad me thoby137 on 2go |
Cinderelly: ....1st choice nd indigene? |
djbaju: me i no be snake oooololz |
djbaju: ok ma so Ijesa ni ere ??ijesa lu ere o, se kan na ni ere ni? |
Eyin temi ikurole lube o, emi ore yin lomi kiyin lati ilu ulesa, idakun, idabo kiloun tan mi so be, tori motimi mura lati kuro ni leria lojo aje to mi bo. |
Ojosaac: av gotten a house at the rate of 23k. But avn't seen it yet cuz nah my cousin get am for me.shey na slf con sha |
Damselnoni: God help me and my friends oAMEN O |
Dy did nt upload ani fuckn tin on dia websyt jawe, bt y s Aaua treatn us lyk dis nah? Ehn! Ooogaoo. Mawni pals. Schul fees nd aceptance pls |
Whu dn gt hostel or aose o? |
emcaly001: FROM:National Association of Boyfriends(NABs)lolzzzzzz, buhahahahahahahahaha... Kojo rara |
Shegux: tanx 4 kipin dis thread goin@gogod,damsel,anon,nd patience we luv u guys nd babes u shall al b admitd in jesus nameAMEN! Bros |
Ma bufday s fast approachin. Guys wht wl u gv me o, esp. Ma ...... Patience. |
Ay50: @patience.maybe na becuz skul na resume proper...check out fade kitchen then close to pioneer hostelCnt wait 2 c u guys o. Na u go dy take me 2 dat iya onifufu eatery o nd any 9c eatery. @patience take am easy o cuz of al ds ori alangba ori tortoise stuf dy fear me o |
