NYSC › Re: Straight To Camp Luxurious Bus Services by goldenone(f): 10:30am On Oct 20, 2015 |
Sambest2: K, d Daughter-Father bond . I'll take it that you've not embarked on a long journey before. Just once to Abj and it was with a father figure (my uncle) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 7:33am On Oct 20, 2015 |
 Everybody dey greet! God please make tomorrow morning a very wonderful one for us all; we need it! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 9:28pm On Oct 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 9:08pm On Oct 19, 2015 |
abdrazak: Where be babatawa & blym?
Dem dey jail term?
@Haywire1, mistabiola, goldenone, wen you guys go knack com school for SOR?
Info reaching me now school open for today only that lecture no hold. police, SUG and management don do meeting for this security stuff
#LAUTECH by Gods grace wednesday! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 9:06pm On Oct 19, 2015 |
Olami90: Loool. Pple suppose not to dey vex sef if he dey reply wit insults....coz u suppose knw sey e dey enta him body...na laugh me I dey alwys laf sha 
I don laugh wound masef insyd bus sef as I dey here. (Me ah don dey port enta lagoz o)
Seeing dat his name alone dey alwys mak me laugh my head off  That guy sha! to think i once took him serious! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 5:43pm On Oct 19, 2015 |
Olami90: I dey gbadun u guyz wella.... Y non of u ccd me na
Me ah don knw him wella...
#MrFable
#GrandCommanderofFederalRepublicofLiars
Buh me ah dey alwys gbadun dat em faabu gan.
Na all him posts dey alwys mak me laf.
Even if he jes type Good morning, ah go look d name first laugh forget nysc.
D guy cray gan 
Cc: omitooguns  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 2:47pm On Oct 19, 2015 |
Sammie2310: Small u say.... it's confirmed... u ar kind of wicked... assuming I still flirt... I wuld av bn scared of flirting wit u by now....
#smiling#
#ambornagain...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 2:22pm On Oct 19, 2015 |
Sammie2310: hello dear... dont be wicked...
#smiles# Am not wicked nahw! That small punishment! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:45pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Which kind love be dat when your 3rd leg is cutoff? Goldenone wudn't settle for that! I will just will her to one of ma frnds in dubai  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:44pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Wow, what an indirect way of telling me you can neva be tired of joystick! Gbasibe! O lenu pa!!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:42pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: I know u won't do dat cos I go use love spoil u 
#  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:41pm On Oct 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:38pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Yeeeeeee.... Haywire1 ti daran o! *but wait, if dem truncate his joywood wetin u self go sitdown with* abi u don retire for joystick be that? Na to divorce nahw! the chopped off tin his own problem |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:30pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: Lol, hw u know say she likes privacy 
#  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:29pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: In that case, if u want d blood to continue circulating laminaly, stay away from Haywire1! I can see in one of his post calling you his iyawo...asking u wen u dey go school. The guy is epileptic wen it comes to ladies... In the morning he was claimin St Paul ontop Mobi18 for me...saying mobi is his wife. Do you wana marry a polygamist? Run for u life o... @Haywire1, incase u overheard awa conversatn, i dey try show her ur tru colour If i end up with someone like haywire1, i'll make sure we settle down in a country where bi-gamy is punishable by cutting off of the joystick!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:27pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: That's d day dey will share d SOR oo
I heard there's a protest going on in school
# Just saw it on nl front page now!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:36pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: Sup iyawo mi, wen u dey school??
#  wednesday by God's grace!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:07pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Most ladies are heartless dis days... Their hearts have been long broken... So nothing for me to break again! Make i ask u self, you still get heart?  how blood go dey circul8 if @ no dey! haba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:00pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: Free my padi ooo, we need people like him in borno , he's Mr macho nah, he get pot belly sorri 6 packs muscle to carry gun 
#  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:59am On Oct 19, 2015 |
Sammie2310: I tot u said am d flirt...!!!..... hope u ar rethinking now...
#smiles#  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:53am On Oct 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:51am On Oct 19, 2015 |
ademasta: All i see you wrote is ''there are many virgins in Ondo"... Anyways, e no concern me, na my fatherland i wan go serve, not pata land(not land of the pants)!  this guy go break hearts hen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:43am On Oct 19, 2015 |
KeriBaby: I haff retired  Keribaby and retirement ; Words and opposite! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:40am On Oct 19, 2015 |
ademasta: If i have climbed must she climb also climb? She be palmwine tapper?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:39am On Oct 19, 2015 |
ademasta: Hmmm... Emere kor, ogbanjeh ni... Ondo girls go dey take care of me like...mofejayepa!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:01am On Oct 19, 2015 |
icehood: ademasta..... ondo state is nice... the best state to serve but people no know especially if dem post u go akure, akungba, owo...... baba ondo girls like strangers die  Awon emere! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:00am On Oct 19, 2015 |
ademasta: See as people queue as if dem wan collect food for Lagos camp.... **haywire1 and co wey dey go lagos camp...make una see una life o**. I dey go my Ondo state jeje... Any other Prospective Ondo Corper(POC) here? Lolzzzz nor be small something o! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 10:46am On Oct 19, 2015 |
Abeg no vex o!!! I pray panic attack does not occur in the next 24 hrs!!!Viewing this topic: Uniqueness01(f), joy4real1(f), Folashadeh(f), goldenone(f), omavicky(f), christay(m), muhyideenabdul(m), Desdola(m), harryson77(m), Ese00(f), kikiposh, Ubah1(m), Sammie2310(m), ademasta(m), jossy874(m), Ginykamark, tonye4u(m), fajekibk, Venom104, lawlarDee(f), Ellagoldy(f), favored11(f), dejt4u (m), aduku1, gbest58(m), alex1505, Janet101(f), Fantusi(m), LifeIsGuhd(f), icehood, IsiAbuncha (m), haywire1, Mrbllymer, hilsocial(m), enieme (f), angelite5(f), mistersle3m(m) and 5 guest( |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 10:40am On Oct 19, 2015 |
ademasta: Hmmm, yeye...''it wasn't easy to put on gele''... 1. How many joules of energy did u waste wen putin it on? 2. How many calories of fat did you burn? 3. How could you have converted this wasted energy to useful work in time(t) provided an inch gap between the hands you used to tie the gele and your head? Send the answers to my mail, your time starts.....now! **hint: collect expo from sammie2310**  sammie2310 abeg help me nahw!!! Good morning everyone! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:36am On Oct 19, 2015 |
Sammie2310: I know dear.... it usually takes my mum hours just to get d style she is pleased wit...
#smiling#
but dre ar actually times I do check ur profile to see if u wil be avin a new pix wit dat ur gele yaya....  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:28am On Oct 19, 2015 |
Sammie2310: #smiling#
d gele was nice on u nah... Thankssssss it wasn't easy having it on tho!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:24am On Oct 19, 2015 |
Sammie2310: it wil b revived d day u decide to wear ur popular gele again...
#smiling#
How av missed u all....  That gele sha |