Gozzzy's Posts
Nairaland Forum › Gozzzy's Profile › Gozzzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 (of 46 pages)
4.8milla!! Olorun maje |
mehn, dis baby is just what i need, So cute. Abeg i wan blow dis machine komot ur hand with 1.1milla. Email me cos am terribly serious. Lord_g2020@yahoo.com |
all of una dey kolo!! The simple fact be say,we wey be Ndigbo, dey unique! Screw d shit about jewish, white or even red ancestory!, |
sleek ride, Just what i need, Can i fly this baby home for 400k. I cant wait! Reply cos am dead serious |
hei palz, i'v gat a neat nokia n82 with 2gb mcard, wlan, ngage enabled, 5mp cam wt xenon flash,et other features,to swap wt a nokia e66 or e52, any interested pal, just holla at moi, at 08038176445. |
abeg oh, i am in dire need of a fulani girl to marry, i really love those people so much. Any interested girl should e mail me,at lord_g2020@yahoo.com |