Gremling's Posts
Nairaland Forum › Gremling's Profile › Gremling's Posts
1 (of 1 pages)
so no sponsor yet. god is watching us in 5D o lol |
vjsmiles:20. visit. I'm a 300 level student. |
abeg time don reach for person to commot naija. anyone one who fit sponsor me make I go abroad, God go bless am. my mates wet dey overseas don laff me tire. any good Samaritan in d building to help? maybe god wan use you help me. a beg nairalanders no look me pass I hear say una dey like family. |
1 (of 1 pages)