[quote author=emmykk post=30719398]Oh march 31st will be my birthday .the only gift i want and that i will appreciate is if PDP can silence all the APC people by winning the election freely or otherwise.
Tire of APC cheap celebrities.
Happy Valentine PDP.[/quo
sorry dude, you are going to have the worst bday ever
OyinboPrincess: As I don dey try this Egusi - ehhh - e don sweet me well well ooo... I don kolo to taste am again, so na to learn the formula b the next thing ooo!!
I nor fit relax, I wan chop am, the feelin too much self... so, I don carry my Oyinbo self go one local Afro-Caribbean shop, full my basket with all ingredients wey I wan use cook am.
YouTube don help me sabi am na, so to cook am mysef b the next mata...
If u go follow this Oyinbo wey to cook am eh, e go sweet u wella
- Boil meat for one pot, add maggie cubes, thyme, paprika, small mixed seasoning, one chopped small onion for taste (you for use any meat wey u like sha, but me I dey use lamb & beef or chicken)
- As u don dey boil meat, use the time to take one tin plumb tomatoes, one chopped onion & pepper (na the small red pepper oo - two I dey use, u fit put any amount wey sweet u - if na hot u like am add three/four) put all inside ur food processor - blend am well
- The blended mixture u go now put for one small pot, no oil oo! Put am for high heat, make e cook well well... u go leave am for fire till the time e don reduce, don thick
- As the mixture don dey boil, take ur melon seeds wey u wan use (1 cup) and blend am for food processor. U for use small water to blend ooo, so e go make a smooth paste, put am for one bowl, so u go add am to ur soup later
- Check ur meat na, if e don soft (to the way u like am) take am off fire, leave am for the side, with the water... u go use small stock from this water to add to ur soup later. If e neva cook finish, reduce the heat small, keep checking until e don cook finish
- Collect another pot, add small palm oil, make sure e don cover the bottom of the pan, roughly 1cm high. Put am for fire
- The blended mixture wey dey another pot (tomatos, onion, pepper), check am - if e don reduce finish, turn off the heat/burner
- Check ur palm oil na, if e don hot well well, start to dey smoke - ehen, e don ready b that. Add the blended mixture of tomatoes, onion & pepper - careful ooo - e go spit die
- By this time I know say ur meat don cook, if u neva remove am from fire already, do so now
- Take this time as u don fry ur mixture to wash the pots wey u don use finish ooo - u not wan finish cook with plenty washing to do na
- Stir this ur frying mixture small ooo, make sure e nor go burn
- As u don leave am to fry, cut Spinach into strips (the fresh one na the best one ooo) u for use scissors - e easy sha
- Check ur mixture again ooo - if e don begin to dry small, add tiny stock from ur meat water, na dash u go dash am
- Use ur nose to smell the frying mixture na.... if e don smell like e pepper don cook small, e don ready for the melon seeds b that.... Use one small spoon drop the grounded melon seeds into the pot, ontop the tomatoes, onion and pepper... keep dropping spoonfuls around ontop, spread am well covering everywhere
- Let am fry small ontop the mixture for a few mins on high heat... after a few mins don pass, turn am well. These melon seeds dey stick, burn, well well, so now u wan turn am from the bottom regularly
- As ur soup don thick small, add more stock water from ur meat - people like their Egusi with different thickness's, so find the one wey u like
- Add two maggie cubes again to this ur soup
- After roughly ten mins, e don cook b that add the meat to the Egusi and keep turning for another ten mins, this one go allow the flavours to enter ur meat small
- Wen the ten mins don go, add the cut Spinach leaves and stir... after five more mins e don finish finally
To serve, u for use Gari or Pounded Yam to eat am, some people even take Semo chop - na ur choice b that
OMO THE THING SWEET DIE OOO - NOR B SAY ANYTHING... any help required, hunt me down
OREMUSSANCTUS: wad happens in las vergas stays in las vergas, so be civil abt it. Am not in religion section, if am in dat section I move and flow in d spirit, buh as dey say we all political animal( homo politicus) and am entitled to air ma views. If ya feel offended, bro ya can just commit suicide cos I owe no c*unt and explanation. Mind ya, a man dat one ruled dis nation, as far back as 29 years ago now coming to rule again, wen is it going to be ya turn? I guess ya rule in hell lol.
Are u in Las vergas cuz I see you are do daft like the clueless one at the top
Age does not matter in governance
You want a young flexing guy to rule Nigeria so that he will loot us more than the clueless one himself
SeverusSnape: You're pained by my post, right? Go and stand in front of a trailer.
I said no need to reason even ur matter bcuz u and ur boss will be woefully crash by the General come March 28th, you think it is by postponing Election?
You should be ashame for siding Jonathan, The anger of God will surely descend on all of you
SeverusSnape: There's no change in APC They are just bunch of aggrieved politicians trying to wrestle power by all means possible; desperadoes. At least, Obama's victory was real change, he was younger than Bush, had great ideas and from a different political party(Democrats). APC is Aggrieved Pdp Congress.
Everybody knows that you are PDP Pay Dog so no need to reason ur matter, na u go tire
PDP knows that Febuhari 14th is about General Buhari that is why they are postponing the Election, well God no dey Sleep, he knows who is best for Nigeria