TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 1:06am On Aug 07, 2022 |
Lightway: It's like you don't like your life Go home brah  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:57am On Aug 07, 2022 |
hayzed19: I jes dey reason am. see how beauty dey behave na. we say make she go scatter ship..biggie go just send ninja go flog everybody commot say dem no do again Fr! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:56am On Aug 07, 2022 |
Lightway: I can track you down using your up address.
Don't let me come for you.... Rubbishhh.
If you don't like the show, then getat Be warned!!!  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:55am On Aug 07, 2022 |
Adekunle body don full.. time to pour some on gorimapa  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:46am On Aug 07, 2022 |
Chiefheywhy: See as this thread full !  I’m telling you….we doing Vigil  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:43am On Aug 07, 2022 |
hayzed19: Una say modella no do her work. make she dey use on eye sleep cos she wan scatter ship. make beauty no go knife am for night. Slaughter her like chicken  My belly Abeg Abeg  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:42am On Aug 07, 2022 |
Giel: Ilebaye went to put fire. Make she no dey lie  That’s why I’m still up  Our Agents are on standby for more vawlence.
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:35am On Aug 07, 2022 |
Winch kain question modella Dey ask? Thanks groovy for that smart response  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:19am On Aug 07, 2022 |
Tickling time bomb = Beauty  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:09am On Aug 07, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:04am On Aug 07, 2022 |
Even biggie no won end the party  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:02am On Aug 07, 2022 |
COOL10: When I said Beauty was a mad woman, people thought I was being mean .
If you're seeing this behaviour of hers and are in support of it , you're probably just as insane as she is. She’s a queenbee….grab the OT?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:57pm On Aug 06, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:57pm On Aug 06, 2022 |
Odewaleadesoye: They don't trust each other.
Groovy and Beauty. Beauty is the problem here  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:54pm On Aug 06, 2022 |
Bryan carry this ChiChi go house joor  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:53pm On Aug 06, 2022 |
Remove the damn clothes Beauty  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:50pm On Aug 06, 2022 |
We running on fuel…..I need violence Groovy  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:43pm On Aug 06, 2022 |
042! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:38pm On Aug 06, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:37pm On Aug 06, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:37pm On Aug 06, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: Bryannnnnnn, this load no heavyyyyy?  The boy no won gree  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:35pm On Aug 06, 2022 |
See Bryan and chichi  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:32pm On Aug 06, 2022 |
Chelseafan1: Omo! Who else is feeling this DJ?
Correct person. Seconded! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:32pm On Aug 06, 2022 |
Chichi is so ready tonight…..Vaselinecrew over to you  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:30pm On Aug 06, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:23pm On Aug 06, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: This Chichi's bumbum sef . My small bumbum sef go shake pass this. For real? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:23pm On Aug 06, 2022 |
Chichi, welcome back to stripping Cus me tripping  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:21pm On Aug 06, 2022 |
MissD are you sleeping?  Meet me on the dance floor  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:12pm On Aug 06, 2022 |
Dj, put more fire fire!! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:06pm On Aug 06, 2022 |
Doyin don Dey rock him bobo….no time  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:04pm On Aug 06, 2022 |
Damikjay: Just saw Hermes on ke star remix video. Focalistic ft davido.
You can check it out. He’s the one….I posted it last week  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:03pm On Aug 06, 2022 |
Chichi don start the fire  |