Hadehsheyeh's Posts
Nairaland Forum › Hadehsheyeh's Profile › Hadehsheyeh's Posts
1 (of 1 pages)
Ambode we win d election in jesus name.Dear lagosians wht u nid 2 do is vote APC nd put ur mind at rest.ati win e gba be. |
oga Dino Melaye.u fall my hand!u wen pple dey look up to.ah ah u be Opro jare |
me no dey undastnd dis our politians sef.if u wan do good must u show pple.sumtin dey go on oh. |
but d man don apologise nw.anger no good oh make person tuk d truth. |
gangan a so.no bi new tin for bankin sector now.bt no bi dis kind time. |
All na politics.people deciving pple nd All confusion people dem be d same joor. |
1 (of 1 pages)