Hadizometer's Posts
Nairaland Forum › Hadizometer's Profile › Hadizometer's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
![]() |
![]() |
adax007: U na real die hard MMM Fan! |
Abeg make una pity dat SOLASA of a guy, D guy don really really suffer in d hands of ponzi, MMM chop am, GHW chop am, GHWX come back again chop am, When time reach 4 am to enjoy 4 MMM again, pple refuse to pay con begin dey upload fake POP. Haba!!! D guy don really suffer. Na 4 d guy hand I first see say person wan sell GHWX account (250k 4 dat matter), so abeg make una try console d guy!! |

U na real die hard MMM Fan!
Abeg make una pity dat SOLASA of a guy, D guy don really really suffer in d hands of ponzi, MMM chop am, GHW chop am, GHWX come back again chop am, When time reach 4 am to enjoy 4 MMM again, pple refuse to pay con begin dey upload fake POP. Haba!!! D guy don really suffer. Na 4 d guy hand I first see say person wan sell GHWX account (250k 4 dat matter), so abeg make una try console d guy!!