Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,359 members, 7,864,678 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 12:07 AM

Hakkymat's Posts

Nairaland Forum / Hakkymat's Profile / Hakkymat's Posts

(1) (of 1 pages)

Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 10:29pm On Nov 10, 2011
Alryt @yuboy, thanks 4ur concern. Am 4rom kogi, i applied 4 Bus Edu (DE) and i av 7points 4rm NCE. This is my jamb reg no:19009401BH. I wil be very greatful if realy u can help me out cos am tired of staying at home doning nothing. Thanks.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 9:27pm On Nov 10, 2011
yuboy:

Hakimat u dey very silly 4 chokin wit a serious issue like dis wetin una dey use check now una addmision status wey b say us no dey get i entar about 50cyber cafe i no see my own ooooo,bot sha i go dey continue dey try ooo so make una pray 4 me oooo.wetin b dier pume cuttoff mark now guys
[Hay yuboy! I dont undastand u o, wt did u mean by am choking wt somtin serious? My name is nt in d list and i got 2take it lyk dt, wt did u want me 2do? i cant kill myself, cos av try all i can abt dis admission. Is there anyway u can help me?]
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 8:37am On Nov 10, 2011
Morning guyz, i beg help me check this 19009401BH. Thanks.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 6:02pm On Nov 08, 2011
Hi guys, is it true dt d admission list 4faculty of education and science av nt been realse? I chequ mine yestaday and al av got is sorry no admision 4u, so i cal my uncle 2make enqueris 4me and they told him dt d 2faculties submited thire list very late so they are gonna be out wit d 2nd list. When is d 2nd list likly 2be out?
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 5:54pm On Nov 07, 2011
Sorry i 4got 2put my reg no Aliyu Ize Hakeemat, 19009401BH, DE Bus Edu.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 5:23pm On Nov 07, 2011
I beg make una help me chek mine. My name na Aliyu ize Hakkeemat,DE, Bus Edu.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 9:22pm On Oct 28, 2011
Hmmm! 2day don go again and notting show. Let wait and c watting 2morrow av 4us. ABU i beg, make una comot this thing na.
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 10:07am On Oct 27, 2011
LOL, OMO TO SAN, BUT SHA U NO SMILE 4 DIS your PIC.
[Smile ke? O guy nobody de smile o, na red eye everybody de now. I no knw wattin de hold dm sef make dm just do comot d list, anymay i belive dis week na our week insha-Allah.]
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 12:34pm On Oct 26, 2011
Na wa ooo! No be fyting tym we de, so guyz i beg make una take am jeje. All we need now na serious prayer, may God helep us.

Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 11:44am On Oct 25, 2011
@Tont, Na wattin u wan use juju 4? To jas them so as to make them release the list abi?
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 1:00pm On Oct 24, 2011
November ending ke! I beg make he no pass this week o cos i wan travel 4 sallah, By the special grace of God, i belief this week is our glorious week shocked
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 11:45am On Oct 22, 2011
Yeah Rexsul am a kogite, how and where did u know me?
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 11:15am On Oct 22, 2011
Hello Guyz, am a new member of this forum, and also an abusite aspirant. When Presley is the list coming out

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.