₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,150 members, 8,420,568 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 02:20 AM

Toggle theme

Haliluck's Posts

Nairaland ForumHaliluck's ProfileHaliluck's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 12:19am On May 01, 2015
mzmeeday:
correct tho, but very misplaced and inappropriate . unecessary show of english on nairaland abeg, their mates are in oxford debating new words for dictionary. undecided
Ahhhh u want dem 2 strt anoda round of english 4 us again if dem see dis 1
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 12:17am On May 01, 2015
babatawa:
kini mo shey? huh
So me I b snake u be small pikin sad issokay
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 12:17am On May 01, 2015
jemimaa01:
danfodites keh,what will they dohuh do you know what it means to be naturally ahead??
Kaiii grin u b true abusite
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 12:08am On May 01, 2015
babatawa:
snake wey nur respect himself na e small pikin dey take do belt... Na u cause am
Dis babatawa u mean gan oooo
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 12:07am On May 01, 2015
jemimaa01:
what people from babatawa's village call shore da ran...
I think we're name sakes btw smiley
I wee nt shore again sad wow nice 2 meet u Halima smiley abusite?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:58pm On Apr 30, 2015
babatawa:
how did Kongo become sciences all of a sudden huh
So cos I'm tryin 2 support u here u r nw calling me a liar abiabi sad cry so hw my gud deed turned against me
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:56pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
No, wait, na right wing abi na center you dey sit down, I just remembered hb-Musa
Who b hb-Musa? Na center I dey sit down
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:49pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
really stupid, na next year I go do am be that
God 4bid oooo....hope its nt A Bello sha
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:45pm On Apr 30, 2015
idee91:
The pasted results were subject to senate approval
Nawa 4 dis ABU ooo....dats hw dey made us miss A15 mtcheeewww
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:43pm On Apr 30, 2015
babatawa:
Sciences
Me 2 I'm 4rm sciences grin so nw you hav found sum1 frm ur faculty wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:42pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
the issue tire me, I get one carryover way dem wave, make dey no make me go back sch o
Dey cant bring it back ooo....first semester is almost ova I tink. It wud b stupid if dey do dat.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:35pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
Our fy results
Wat r dey defending again? after d results hav bin pasted
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:34pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
As per na only them brilliant pass
I like dat johr cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:31pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
I know others are ready, but which kind defend again, and who dey attack the result
Wich results abeg?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:30pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
he doesn't know my dept everybody from kongo studies acctn
Hehehe.... as per na accounting 2 dey make noise pass abi?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:29pm On Apr 30, 2015
babatawa:
yes...

can't evn get someone in ma faculty on here sad
Which faculty?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:28pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
better stop denying
I'm nt denying anytin I'm nt d alimony u knw...shikena I don't evn lyk SRC pple
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:26pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
yeah you do, cause of my exam officer
Wat iz his own wit exam officer again?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:19pm On Apr 30, 2015
jemimaa01:
mzmeeday,where are you,apparently that Patrick man has a relative on this thread
Loooollll grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:16pm On Apr 30, 2015
babatawa:
Samaru smiley

accounting?
Yes grin....u guessed cos of majid ko
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:15pm On Apr 30, 2015
idee91:
Everybody for here go university, abeg no disgrace ABU cheesy
Ok I knw wat SRC iz bt I dont knw why u r calling me dat...mayb I'm not d person u tink I am
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:01pm On Apr 30, 2015
idee91:
Dont worry, ur secret is save with us SRC grin
Plz what iz SRC nd hope it's a gud tin huh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:59pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
hahaha, I no sure say i know
Majid u don strt ba...dama I'm nt surprised na so u dey always do
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:58pm On Apr 30, 2015
babatawa:
abusite?
Yes, kongo....u?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:51pm On Apr 30, 2015
babatawa:
you dey wear nikab? huh
No I no dey wear but majidyusuf knw wetin I dey talk abt
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:50pm On Apr 30, 2015
babatawa:
hehe... Good to know

nice to meet you
Nice 2 meet u 2 smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:37pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
lool, you know how I know
Lol...me ma don dey suspect say I sabi dis majidyusuf ohhh bt I no wan talk....ermmm no call me alimony 2 much sha so u no go blow my cover
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:31pm On Apr 30, 2015
babatawa:
chikaodili345 a little help here pls
Ahhh abeg babatawa no vex...I b woman ooo...ermmm I no jus knw y d tin no gree show
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:30pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
alimony show them who you are
Hw do u knw its alimony cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:15pm On Apr 30, 2015
babatawa:
prove ur a lady pls grin
How do I prove 2 u dat I'm a lady
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 5:40pm On Apr 30, 2015
chikaodili345:
I'm not angry at all. Do I come across that way?
Yes!...d guys r jus tryin 2 keep dis place lively nd u keep replying dem like u r angry...dey r jus jokin wit u
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 3:05pm On Apr 30, 2015
chikaodili345:
I don't see any reason to do that.
Hmmm nawaooo...Chika r u angry? sad

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)