NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 3:31pm On May 02, 2015 |
babatawa: Sorry dear.. jes be patient jor, u cant just sit till November na, you sef nur go like am... thought Lagos was som sorta industrial city, gettin something to do wouldn't be that hard na except mayb u dey submit CV for wrong places.. you don try Hotels or Bars?  Wetin I wan do 4 hotels nd bars? Cleaner nd waiter  or mayb securitywoman...lagos is an industrial city bt d competition iz 2 much!!! U witout SOR wud b dragging job position wit sum1 wit complete certificate evn carry NYSC certificate join....its nt easy, sumtymz I wish I was stayin in d north  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 3:27pm On May 02, 2015 |
jemimaa01: I'm sorry o,you didn't spell my name correctly so I didn't get the mention,no vex..why won't I answer,do you know how pained I was that I missed the show last night..
hawayu jare I am fine jare...eayah lemme learn d correct spelling, o really wanted u 2 come nd see wonders! Hope u gud...I hope dere wud b small drama dis nyt |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:44pm On May 02, 2015 |
babatawa: True tho.. jes try harder you'll definitely get one btw where you based at? Honestly I'm tired...dey wud allow u 2 do plenty wahala. Lyk ask me 2 do 1 yeye interview den dere is d come 2day come 2morrow nonsense den at d end dey wud strt askin 4 SOR...Lagos |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:41pm On May 02, 2015 |
hadassaheke: @ haliluck is ur SOR nt ready? Try go collect am o, sitting at home no be am o. u gats mk small cash We r nt certain yet...I keep hearing different stories, nd I cnt waste transport fare 2 my school nd come bck empty handed. D whole tin is annoying nd frustrating |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:14pm On May 02, 2015 |
babatawa: hehe.. anty calm down na just to get busy b4 Sept/Nov the pay dey very annoyin buh ah gat no choice... Atleast u hav sumtin doin....y I am is nt friendly at all evn common receptionist job dey wud b askin 4 SOR. D tin jus tire person, d way tins r goin I myt end up sitting at home doin ntin till NYSC calls us. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:04pm On May 02, 2015 |
babatawa: thanx... i see!
wetim we go take wash am ? Anytin na...we must celebrate dis...babatawa don get job ooo *dancing shoki*  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:02pm On May 02, 2015 |
jemimaa01: I'm not o! it's just the boredom and joblessness,it makes a girl want to eat the world ....and about the heat,my brother its everywhere o Yesterday I was calling u u did nt ansa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:55pm On May 02, 2015 |
babatawa: Anty Alabosi ti de o B4 I was happy 2 see u...nw I'm jus sad no curse me 2day nw  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:53pm On May 02, 2015 |
spenca: Op I can't go through the whole pages to ascertain if anyone has corrected you to this effect but it would be nice if you can edit your post as BATCH B 2015 go to camp in September 2015 and not November. I wish I could be earlier tho , haven missed B14, C14, A15 . Quite sad but life goes on init. Eayah sorry...u won't miss dis 1 by d grace of God....on weda it's sept or nov no1 is sure yet bt jus put ur mind on november 4 now till wen d timetable comes out so u wont feel bad if it ends up bein November  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:50pm On May 02, 2015 |
babatawa: it's an hospital, the Dr had an emergency on the actual interview date so it was rescheduled
thanx bae.. got the job resumin on Monday Congratulations, u must wash it 4 us...see say I b gud person leta u wud b calling me alabosi.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:48pm On May 02, 2015 |
idee91: Haba  So I missed dat much ? See u...I was evn calling u 2 come nd learn free of charge |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:46pm On May 02, 2015 |
jemimaa01: I think I fixed it..I mistakenly quoted the resident English scholar instead of quoting you when you asked about the ITK thing...I pray she lets it slide,cos I don't have power today
hawayu?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:53am On May 02, 2015 |
majidyusuf: space gboku Mayb leta I go join u...its lyk dey r sleeping |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:50am On May 02, 2015 |
majidyusuf: na two of us them go do finishing, na like 17 ppl them do knock out yesterday Dats true...space dey dat ur mango tree? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:49am On May 02, 2015 |
babatawa: babaalabosi abi? 
you nvr see evil I jus dey play nw...shebi na u first call me alabosi....I dnt evn knw wetin I do dis babatawa sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:42am On May 02, 2015 |
babatawa: Noooo... yesterday na serious ish
we two are just gallivanting tonight  Hmmmm I can see dat  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:42am On May 02, 2015 |
majidyusuf: how I go do, before them go drag me join Nobody fit drag u anywhr...I dey here na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:38am On May 02, 2015 |
babatawa: lemme slap you
it makes the same sound you know... Come y u jus evil lyk dis.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:37am On May 02, 2015 |
majidyusuf: My guy don use style give up You still dey observe on top mango tree? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:35am On May 02, 2015 |
babatawa: na me assin? Yesterday na mzmeeday |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:34am On May 02, 2015 |
babatawa: exactly so nobody wud clap 4 me abi.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:32am On May 02, 2015 |
babatawa: and it even rhymez with your name Eh ehn tank u I no want....u ma comot dat tawa put alabosi make e b babaalabosi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:26am On May 02, 2015 |
Babatawa na u 2day ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:25am On May 02, 2015 |
babatawa: mur like et buh that one na three lettered acronym Na ITK nw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:25am On May 02, 2015 |
babatawa: Loolz* Alabosi ni iwo omo yi U don gimme nickname |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:23am On May 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:14am On May 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:07am On May 02, 2015 |
babatawa: I've always known mccoy to be a mischievous fellow buh you, when you start this kind kuru kere waka? na wetin never allow you born pikin be that...  You ehn!!! Na u teach me d kuru kere waka nw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:05am On May 02, 2015 |
babatawa: Oh puhleasez! in as much as this convo is concerned all you've done was claim to know "whats best applicable for (male) masturbation" not like u gat half a ball or any semblance of the male genital so how on earth could you know.. that my dear aint just a claim buh a very false one.. U no go let dis matter rest ehn babatawa...mayb she does hav balls |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:03am On May 02, 2015 |
babatawa: hw you take know? Him go know nw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:01am On May 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 12:50am On May 02, 2015 |
Na so pple go dey find trouble ooo  |