₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,151 members, 8,420,571 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 02:36 AM

Toggle theme

Haliluck's Posts

Nairaland ForumHaliluck's ProfileHaliluck's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 (of 41 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 3:00pm On Apr 30, 2015
babatawa:
Let us not fool ourselves johr

babes nur dey this thread... sad
We dey nw.....
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:16pm On Mar 08, 2015
ekeneluvsu:
But first who is this ABDamola sef? Wetin be ur own? Sodiqyinka has told us B15 camp opens Oct 6th u come here dey talk trash! I can remember the DG Said it himself May and October this Year! Abeg go rest joooor
Lol!!! Abeg take it easy....dnt worry everything wud b verified wen timetable comes out till den...lets hope 4 d best. smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 8:35pm On Mar 08, 2015
Abeg make I come seedown 4 here as dem no gree mobilze me 4 batch A sad.......I can see dat my fellow abusites na dem full here grin......I dey hail all of unna wey don dey house oooo cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 7:52am On Feb 26, 2015
idee91:
Very possible,
I even entered room 112 for senate to collect statement of results.... that its not ready. Wai dave not sat on the results till now.
Abeg how many years do dey wanto use 2 sit on d result undecided........

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 (of 41 pages)