Education › Re: 2008/2009 Jamb Result Out And Online by Hardar4lag(m): 6:26pm On Apr 12, 2009 |
Which site did yu get urs |
Education › Re: Jamb Change Of Course by Hardar4lag(m): 6:25pm On Apr 11, 2009 |
Is showing invalid pin ryte same problem here oooo |
Education › Re: The Unilag Connection by Hardar4lag(m): 1:52pm On Apr 11, 2009 |
Guy na wa 4uooo dis kind thing na codedly, abi yu wan koba d person. Hit me on ma messnger 2 giv yu d number wey we discuss |
Education › Re: Jamb Result Is Out. by Hardar4lag(m): 1:47pm On Apr 11, 2009 |
Ve yu chk urs wit it |
Education › Re: Http://www.myjambresult.com/ Chk Ur Ume 2009 Dere by Hardar4lag(op): 2:23pm On Apr 09, 2009 |
Ahhh Mr. Researcher who tell yu say no be jamb get am, if no be jamb hw dem go dey sell d change of Course/Institution card oga ooo |
Education › Http://www.myjambresult.com/ Chk Ur Ume 2009 Dere by Hardar4lag(op): 8:38pm On Apr 08, 2009 |
Jamb UME 2009 is out ooo!!!!!!!!!!!!!!!!1 |
Education › Re: Is 2009 Ume Result Out Pls: by Hardar4lag(m): 8:31pm On Apr 08, 2009 |
I heard it will be out on the 15 or 20th of dia Month |
Education › Re: 2009 Ume Result. by Hardar4lag(m): 8:22pm On Apr 08, 2009 |
Naso me self i dey hear ooo but 1 girl tell me say her Lesson Teacher said is gonna be out maybe 15 or 20 |
Education › Re: Past Post Jamb Questions For Unilag by Hardar4lag(m): 8:22pm On Apr 08, 2009 |
Dat means say yu be Ote na wey dem sell fake for you, well i have Lasu Post UME past question for 2006 nd also Unilag 07 |
Education › Re: Post Ume Past Question Avaliable by Hardar4lag(m): 8:21pm On Apr 08, 2009 |
There is Past Question but for that guy ade4prof na his coming hin go jst dey put yu, him no get anything jst reach me on 08020758821 |
Education › Re: Is Ume 08/09 Really Out Or Ds' Just A Rumor? by Hardar4lag(m): 5:59pm On Apr 07, 2009 |
@philip0906, he made a mistake wat he his trying to type is 09/10 |
Education › Re: Unilag Admits Student Before Writting Jamb by Hardar4lag(m): 5:50pm On Apr 07, 2009 |
Na lie all dat one na story na big Opata yan jooo abeg, i knw of pple who where admitted last year thru PUME though dem pay money ooo |
Education › Re: Past Post Jamb Questions For Unilag by Hardar4lag(m): 5:40pm On Apr 07, 2009 |
@muyinice dere is nothing like fraud, at least you will see wat yu re going 2 pay 4 b4 yu pay abiii yu be MAYE |
Education › Re: Nda Results by Hardar4lag(m): 5:38pm On Apr 07, 2009 |
I hear it will be publish on Nigeria Dailies to be precise Punch |
Education › Re: Is Ume 08/09 Really Out Or Ds' Just A Rumor? by Hardar4lag(m): 10:15am On Apr 07, 2009 |
@poster yu mean to say 2009/2010 ryte, we i don't think is out yu shuld ve as d person dat So Mr. Rumour which website can we check the result oooo |
Education › Re: 2009/2010 Jambites, What Were Your Experiences? by Hardar4lag(m): 10:14am On Apr 07, 2009 |
So Mr. Rumour which website can we check the result oooo |
Education › Re: Guys: Even Ur Runs In Jamb Cannot Help:post Ume Go Give Final Conclusion by Hardar4lag(m): 8:01pm On Apr 06, 2009 |
Abeg make una leave @ade4prof na so him dey do like small picking, no be 2day i knw am yu knw say na Ilaje guy na so dem dey do |
Education › Re: Past Post Jamb Questions For Unilag by Hardar4lag(m): 3:49pm On Apr 06, 2009 |
I have oo d price is 1K |
Education › Re: Which Kind Of Food Can One Take Before Exams by Hardar4lag(m): 3:44pm On Apr 06, 2009 |
True talk jaare server34 but sha yu don dangbana oooo |
Education › Re: How Does Jamb Commulate The Aggregate Score Of A Student by Hardar4lag(m): 3:31pm On Apr 06, 2009 |
over 400, 100 per subject |
Education › Re: Which Kind Of Food Can One Take Before Exams by Hardar4lag(m): 3:27pm On Apr 06, 2009 |
Any foood but take Alonbo and Bread |
Education › Re: Post Ume by Hardar4lag(m): 3:16pm On Apr 06, 2009 |
Wat i heard is dat dey said dey shuld sell d form 4 (Clement dats 1,000 Naira) |
Dating And Meet-up Zone › Hardx Baba Need A Soul Mate by Hardar4lag(op): 10:53am On Apr 05, 2009 |
I need a female partner who can (for friend, relationship any but a female) and who is very cute and cheerful
|
Education › Re: Jamb Candidat Let Meet Hreeeeeeeeeooooooooooo by Hardar4lag(m): 10:03am On Apr 05, 2009 |
May Allah help us all, i heard d result will be out 2day is it true?
@Larafat which 1 re yu na |
Education › Re: At Last Nda Result Is Out! by Hardar4lag(op): 9:59am On Apr 05, 2009 |
@uchvic mind hw yu reply oooo, who dey post rubbish? (Na mate dey coursr am) |
Education › Re: 2009/2010 Jambites, What Were Your Experiences? by Hardar4lag(m): 9:50am On Apr 05, 2009 |
All of una don do runz abi |
|
|
Education › Re: How To Locate Sabo I. Oyo, To Write Jamb by Hardar4lag(m): 8:58pm On Mar 31, 2009 |
Ma sis is also writing in Oyo state ooo she's in Lagos, if you are going with a car please help us ooo here is my addy to talk more easygoing2hardx@yahoo.com |
Education › Re: Waec 2009 Time Table by Hardar4lag(m): 7:50pm On Mar 31, 2009 |
Gud work girl |
Education › Re: At Last Nda Result Is Out! by Hardar4lag(op): 7:47pm On Mar 31, 2009 |
Jst 2 creat awareness yu knw, so dat i will knw hw many pple wrote d exam on NLD |
Education › Re: At Last Nda Result Is Out! by Hardar4lag(op): 4:33pm On Mar 31, 2009 |
Please is it the exam dat was written on d 21st of February, 2009 please kindly tell me where i can get the result thru easygoing2hardx@yahoo.com.
I heard dey are still marking it ooo |