₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,486 members, 8,523,418 topics. Date: Monday, 23 November 2026 at 10:43 AM

Toggle theme

Hardie14's Posts

Nairaland Forum › Hardie14's Profile › Hardie14's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 20 pages)

NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 12:19pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
eya, pele
oshey dearie
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:15am On Feb 25, 2016
spixytinxy:
alrice now, my nite was great, urs?
twas so short ehm. mosquitoes one side. heat one side and one snoring babe for another side. jusy trying to sleep now sef.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:58am On Feb 25, 2016
jubrealguy:
Make dem dey oo........make soldiers no start to dey suspect u say u b shekau

Good morning fraih, fraiser and everyone wey i no know and wey no know me.

boboLIL........how has d ticket tearing been, no b only u my brother

Kbs468.........how many book u don write ds year

Abbeyunique2......... E don tey i see beckytee, abi she go maternity leave ni

Qutyjoice............ Shey u go follow me dey Osun come march 30 sha, cnt afford to be alone

Oyehiome............ NL wakawaka........u dey try

Hardie14..........shey u don sabi me cos u av to by force

Spixytinxy, missprudence, merikims, missoyin.............I see y'all in 7D

Drjoshua2000, ayosco2008, CROBBOY, bolagabriella......... I hail

Rukkyola.......... Malaria plus ds infringing heat, bad combo..... Sorry buh m sure sent4rina will b there for u

Memphisdepay, it's high time u lit up OLD TRAFFORD

LogoDWhiz...... Oga patapata, i hail u

If i no mention, no vex...... I just dey wake up, brain is still booting
i don sabi u daku. jubrealguy my guy**winks**
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:39am On Feb 25, 2016
boboLIL:
I'm cool dear one... Hope you chilling wid dem guys?
we dy try
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:34am On Feb 25, 2016
boboLIL:
The rate at which you guys are pushing this thread forward is alarming oh,,, mk una no get accident fr road oh..... Imagine covering over 6pages just dis morning... I hail oh...
we get target ni
logodwhiz don talk say mak we reach 2000 pages before we go camp. na y. no vex sir
hows ur nite.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:32am On Feb 25, 2016
spixytinxy:
Hardie14 good morning, Y r dou quiet
nothing oo
just observing ni.
hows ur nite??
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:15am On Feb 25, 2016
MissOyin:
Yes oo. @least by nxt wk things will be bck to deir normal price
return kwa!! ifayear
like dont know our nigerian sellers. to take price up no dey hard dem but to brng am down na wahala. domt bank on it ooo.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f):
spixytinxy:
bia hardie14 I don't want u to b padi with my hubby ooo, u can only b my frnd nd not my husband,Se u av hear.
no wahala as ur lordship abi na queenship pleases.** takes a bow**
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:20pm On Feb 24, 2016
Kbs468:
Make I allow Spixytinxy trust me and not be thinking about Olasum again. So padi padi na ni wa.

So last time, I knew you and I also knew Akure to be a city and the capital of ONDO state. So how come you talk about shrinequitoes in Ibadan the other time huh

Abi na special occasion summer saulted you there?
na IB i dey now oo. i wan see if i fit contest for olubadan ni oo
u know say dia kingi don pae
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:59pm On Feb 24, 2016
Kbs468:
Chai! I like this kind challenge ooo. Na dis kind game wey Olasum no sabi play b this. So I b your padi now baa. You just carry rope tie me up with that singular word oo but I go find way to loose myself. embarassed tongue
tie you ke!! you be luggage wey conductor one carry for boot ni. abegi oo
you be my padi and nothng more.
se finis
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:34pm On Feb 24, 2016
spixytinxy:
u no c ur life, so u no care about me, na sepe u dey worry about, se na like dis u go dey tk ogogoro for camp ni, na wa oooooo. Wu b dat ur wife again sef
iyawo padi mi kbs468. let me help you out**whispering** na blizzydodo**.
no say na me tell you ooooo.*** runs away**
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:29pm On Feb 24, 2016
Kbs468:
Haaa! E b like say Spixytinxy, Mschubby, Rukkyola and Hardie14 sin ko ise lowo ooo cheesy
which work are you learning?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:17pm On Feb 24, 2016
Brimmie:
Nne, I'm good.. I can see you enjoying yourself fa. You still neva answer my question.. Shey "Jibowu" ni e ni? Na code o! wink
hahahhahah. shey you too na abiola or akindek??. na still codezz ooo
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:15pm On Feb 24, 2016
Kbs468:
No na the first time wey I compile them na him I typed dem one by one. After dat time na addition I dey do to d existing one wey I saved.

But I dey remember the regular monikers wey I dey mention for fewer mentions ni oo. Na if I wan mention everybody na him I dey go to the saved page, highlight it and copy den paste. But again, I go don go through the pages here in Golden City to write down d newer monikers and then begin to update the list by typing all d hand written monikers.

Although since mid January, I never update am except today wey I added like 3 wey just post b4 my post cheesy No wonder you ask d question sef because as I dey explain sef, I kon dey remember d stress then shocked
and my name no dey.
WELLDONE EHN
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:13pm On Feb 24, 2016
Abbeyunique2:
HA. *shouting "fraih, shammak, hardie14.. fraiser need deliverance o. no be ojulasan be this o. won ti get paddy mi
abeg let her get him shebi na him wife. is it your lovehuh carry go joor fraiser. double tuaile
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 3:04pm On Feb 24, 2016
Kbs468:
And I say Amen too but I would be happier if he blesses all of Us beyond human measure to his own satisfaction in his Holy Name.
amen.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 2:36pm On Feb 24, 2016
justified10:
kbs , GOD bless u for being passionate about selfless service...
AMEN. God bless him(kbs468) real big.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:43am On Feb 24, 2016
sorry to digress oon and am not derailing.
IBADAN peeps abeg why mosquito plenty for everywhere like this. i wonder what camp situation will be like. please go with your mosquito nets oooo.
beautiful morning to us all.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:40pm On Feb 23, 2016
LogoDWhiz:
Done dear


You actually made a mistake.
It should be famakinwaadeola@yahoo.com right?
yes joor. thanks for the initiative. you are a darling(no pun intended ooo. make ur wifey no come vex)
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:00pm On Feb 23, 2016
LogoDWhiz:
Okay send me ur email addy, so I can send it there
famakinawaadeola@yahoo.com
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hardie14(f): 8:07pm On Feb 23, 2016
justified10:
no ma..it is not my vigil.. but why u dey meet married man for vigil.
y u no meet me..because him na senator abi?
duuuh na cos him na married man na why we use diff venue. still lost justified10? ask sir amodu
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:06pm On Feb 23, 2016
LogoDWhiz:
Okay.
So, how do we do it now?

Can you access your email?
yes i can.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:55pm On Feb 23, 2016
LogoDWhiz:
Mail addy?
yes and i mean the downloaded version. if thats possible.
my fone has been misbehaving real bad.
i type or click a link it takes me to another.
i dial a number, it displays another.
i type a message(bbm&whatsapp) it delivers to another contact.
so the matter sef tire me
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:49pm On Feb 23, 2016
amodu:
Who requires a responsehuh
na the guy wey dey ask about our vigil ni. i don even forget him name sef
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:49pm On Feb 23, 2016
amodu:
Who requires a responsehuh
na the guy wey dey ask about our vigil ni.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hardie14(f): 7:48pm On Feb 23, 2016
justified10:
lol.dem dey mistake ur name as dat of PDP chairman...I can no fit laff.

ur path crossed at a vigil...hmmm..not bad for a senator..u can av 3wives. .nothing spoil.
hmmmn
justified10!!!!
justified10!!!!!!
justified10!!!!!!!!!!
i comment my reserve
is it ur vigil??
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:45pm On Feb 23, 2016
obajemj:
wonderful documents containing tips, stories and whatever you can call it about what pertains

May we all have a wonderful service year. God bless.
[/font]

Signed: President

Corper's Guide http://www.datafilehost.com/d/2ceec3f1

Corper's Story Book http://www.datafilehost.com/d/770f6912


kbs468, you can kindly mention other people and link them to this particular post. I'll try as much as possible to mention Golden City citizens, but it might be limited to only those that are active

cc: Armynu
Greatestman
kachikau
kbs468
amodu
ighravweig
johndanny
dtobs
missevey
omolola1
mjblinks
sc31
crobboy
fraiser
fraih
abbeyunique2
eaglevision
oyehomie
spixytinxy
bobolil
shammak
drjoshua2000
prettyjo
katherine7
FASH23
pylumdorcae
Akerry
faysalko
Samhyme
femiti
jayloms
toylaw
inyenekere
ohiz2007
chinweblinkzz
Ndejiko
arrhenius15
ChuxMyk
Hardie14
Rukkyola
prindu
JaneJoanJohn
Bolagabriella
Alhassanu
Terrymason

why you didn't mention me
please can somebody send it to my mail??
please and thanks in advance.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:31pm On Feb 22, 2016
Fraih:
Exactly 68 hours I've been away, Away with some other commitments, They keep coming I had to make way And give attention to them in sequence.
Here indeed is home, I felt it that I missed nairaland, Attempts to visit here was in otiose, I was stuck up in my own hand.
I have not seen a number of you, But I really missed this family Shammak, indeed you are Bae-Boo, Fraiser, IghravweIG and Spixytinxy.
My dear SC31 and Justified10, I missed you, Abbeyunique2 and my guy Terry, DTOBS, CROBBOY and Amodu, Indeed, there is no place like this city.
My Niger friend, Alhassanu, JaneJoanJohn, Eaglevision, Bolagabriell, LogoDWhiz, Jayloms, Rukkyola, Prindu, Hardie14, trust you are all doing well.
I would be unfair if I dont mention Kbs468, Honestly I would love to see you someday, And doff my hat for you in the british way, The accreditation I give you has no twain.
Really, everyone to me is important, I don't wana take a whole page with mentions. But straight from my heart I love you all without Wax. Cheers to great Moments without recession.
Cc : EVERYONE


awwwwww. so cute missed you so much too do take kia of you.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:45pm On Feb 22, 2016
Oyehomie:
How du u expect me to see that...ma monika is abst..lol...My cassava flour is now 87% completed....hmmmm, me not worried about d weather cos i kno heat time and cold time shall neva cease...but seriously i jst tuk ma 3rd bath...one more to go for d day....
Can u write a leta to d Sun? Make u let am kno say nobody dey compete with am pls?
abi ooo
the guy seriously needs to know nobody is competing wiv him. so damn hot here ehn.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 12:44pm On Feb 22, 2016
Fraiser:
u sha won make sure say make my wife vex leave me so dat u go take over abi. I know she is very wise, she no go take am serious as she don know ur motiff
taaa take it back. take over wetin?? u be street ni??
well sorry to disappoint you, i dont do left overs. am alergic to it. **tongue out.. hoooobi***
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:35pm On Feb 21, 2016
BlizzydoDo:
my dear, diz husband Fraiser wey I marry no b here ooo, him fit give mi high BP
no mind am
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:11pm On Feb 21, 2016
biotechshola:
hardie14
morning!
good evening

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 20 pages)