Harlos's Posts
Nairaland Forum › Harlos's Profile › Harlos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 502 pages)
mystiqueDZ: oo la la lahlah lah lah... ![]() What does that mean ![]() |
talina: ![]() |
April_07: Lol. Harlos misses you ![]() and He misses you too ![]() *like in my primary school* Good morning ma I'm happy to see you today God bless you ma... Amen. ![]() |
I want to kill someone dis night, cos he has on his forehead a death sign... |
thatgurlvixen: Broda mi,,packaging lo matterso you too dey do am? I will confirm it o so don't lie ![]() |
ms_pee: Where you dey get am?from where dem dey produce am ![]() wetin u wan know sef? Small gel ![]() Sowhizy: ![]() ![]() ![]() |
ms_pee: Pained? Pele ou put pin inside? ![]() ur plan...we both know it ![]() dis bad u're watching don dirty ur mind finish. Badt gel ![]() |
ms_pee: Woman dey short?very well, u no dey look mirror.... Ok try this: stand beside wall, take chalk mark where u tall reach come measure am with tape. Na ur type dey sing, "oh na na whats my name" untop bed if my kind handle you ![]() |
La_ JuMe: funny aii? Kilonjebe?kilonjebe, is a Yoruba word. Se mo paro? |
ms_pee: You nor dey grow again, you be dwarfIf i be dwarf, wetin u go be when u nor tall pass my shoulder ![]() ![]() ms_pee: I don't want to know, i already doShutup u don't know anything ![]() I knew you before u do, and i know all ur plans.... Give me ur address i want to come and show u something ![]() |
ms_pee: See your head. Wetin you dey use make tea?Raw Miliki nd i knw where i dey get am |
ms_pee: Pele ti e. I wee just tell everybody now that it's banana you use to tie to your waistuhm ![]() |
thatgurlvixen: Hmmm,,so u din know before?? Omase oi don't know o ![]() and she go dey do like say na her chest everything dey ![]() |
thatgurlvixen: Must u toush it??shey u don't haff ur own nii?? tissue what ? so the thing no reach orange size ![]() |
ms_pee: Na wa, have you forgotten that you asked me to help you keep them, that they are for ST and her fomilik members?Don't change it again, i av expose ur secret already ![]() beg me nd i'll cover the rest |
ms_pee: Stop forming, I know what's in your mindYou know what is in my mind abi you want to know. Jewo ursef ![]() |
ms_pee: You are even too young to see it, ogun fit strike you!Sebi na everyday young day grow, come and let me show how much i've grow Wetin no fit do me i will do it for you. What are we for we for ![]() ![]() |
ms_pee: Come and take transport fare and go back home, you haff missed your wayouch ![]() If i'm dis gel i we remove ur head and serve it like christmas chicken ![]() |
ms_pee: Come here jorabi moti wa ni ![]() u av offend me already. ms_pee: Harlos why are you doing this na?Refuse to what Talk o :-/Talk first |
Sowhizy: Biko wots happenin hia?New comer, awayu? |
sweet-tease: |
thatgurlvixen: My broda..gurrafternoon oo..how do u dey?Vixy Vixy ![]() those wristwatches, na ms_pee get all of them...she like aboki material because e get many colour osa mo pe awon omode like colourful something ![]() |
ms_pee: I wee show you. Wait na... I want harlos to iyon it fessYou want me iron ur nylon made dress wey u go gather from that bend down select guy so that iron can chop it and i'll give u money to do proper shopping U sef get small scope ![]() |
ms_pee: See as you dey expose yourself ms_pee: Ehn na. You don mature before?What is mature ![]() |
ms_pee: Come if you want to come, stop pretending because ST is here!!!I'm am not cuming again ![]() ST owns me and u must have her permission to make me cum. Leaf me-alon ![]() |
ms_pee: See ya small yansh!na everything about me dey small for ur eyes ![]() oniro ni e na thier market u dey buy ![]() |
sweet-tease:I won't as long as u'll be there for me anytime ![]() |
fabulousdame: hello everybody...Merry christmas to you in advance |
sweet-tease:I don't want to gree becos is only u i want but u know woman can be tempting sometimes ![]() |
ms_pee: I wee blind youCome and pull down ur towel in front of me, i wan see how u go take do am ![]() Keep waiting... ![]() Good morning |
fabulousdame: lol..how much u dey give me? nor be u direct me go meet d aboki wen u tell me say na there u for dey buy give sweet tease..even d necklace wen u give am last week, nor be aboki u follow buy? nor let me open ur secret oh.yeepa! Is ms pee dat like aboki watch, that tym she use to cry u remember na. Sweet tease sef just come back from christmas shopping2. Money dey na. Don't tell me my money was spent on ur boo's maintenance ![]() |
sweet-tease:Baby are you seeing what i'm seeing? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 502 pages)











