Harlos's Posts
Nairaland Forum › Harlos's Profile › Harlos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 502 pages)
sweet-tease:Sweet how was yours? My song isn't out yet? |
thatgurlvixen: Limmethis kind of face early in the morning, se u dey blush ni? ![]() thatgurlvixen: I small abiuhm... What can i do for you ![]() ![]() No good morning, no how are you.. .Thatgurlvixen (hug) Sweet tease good morning. All house, good morning |
ms_pee: How her eyes take sharp? Wetin you think say she dey talk about?she can see the future ![]() |
And again, how many people listened to that VN from nitlad ![]() ![]() I'm still laughing... |
Jbluv55: What do want to learn. I've bin proven to be a good guide& a good lecturer.....but I have a policy ![]() ![]() |
NoLoveLost: u wan turn 9icegeeNo be that kind thinking abeg ![]() when e no be say dem plaster my mouth |
luxanne: That kind inspiration, abeg reject amNa the voice no good? If na song no blame me, as the inspiration come i just rush enter studio do the song ![]() ....and i am upcoming o ![]() does this mean music is not on my line ![]() |
Jbluv55: Ma da bobo na lohun jaregood evening, how was ur monday? |
Shugamania: Harlos dear, when i heard u mention ''verse 2'' i was like wetin dey inside verse 1 ![]() i for do am enter verse 7Yes ma but...i'm upcoming ![]() ![]() Amen and you to. |
NoLoveLost: smh.. Biscuit kor plantain chips niAlbum? ....i'll start thinking ![]() |
Shugamania:what else will he say ? He already told me not to Rap again. But i can sing. |
texanomaly: Seems like it will never end sometimes. Doesn't it? This too shall pass my friend. Hang in there.Thanks, just a little time ![]() |
luxanne: Hello Solomonlala of a boy caused it, help me tell him o ![]() |
Shugamania:anti shuga. Se mio koja aye mi ![]() |
NoLoveLost: God loves a cheerfulIf it is biscuit u want tell make i give you ![]() |
texanomaly: Too much on your mind?yeah. Same thing i think about everyday. |
ms_pee: Na lalaboi*Finally an opportunity to finish him* I don't want to know what offence he commit where make i set, head, leg heart, thigh...
|
lalaboi: Yo!. . if na play make u stop am.naaa... i won't rap for sweet tease, i'll sing for her ![]() my voice is getting better now....i'l still testing microphone ![]() ![]() ![]() |
NoLoveLost: lala pls stop hating, it wont pay you *her me now, hear me now*What are you saying sef ![]() Which one is our wife ? |
ms_pee: I'm aiit. I dey vex ganWho be that? ![]() make i help deal with am |
NoLoveLost: y make i remove lost? E make am complete jooh.. Ah knw d msg am tryna passE go make sense as u no wan respect ur oga ![]() hot seat ke, make backyard fry like suya? |
ms_pee: I catch the salute o, how far?nice keeping ![]() it is about a 100km ![]() se you no cold sha? |
![]() |
lalaboi: Depends. . If it make me go mad, i willNaa U'll just LIO ![]() |
NoLoveLost: oga mi sirRemove lost from ur name.... U call me oga u still ask that kind question ![]() NoLoveLost: add ma nameu be female ![]() |
lalaboi: Where im dey?I dey come but promise you won't deactivate after listening ![]() |
Ms pee luxanne shuga sweet tease i tro salute ![]() |
NoLoveLost:ruby ![]() |
lalaboi: lool. aboki. o ti de ![]() ![]() i did one song for you ![]() |
Been busy afternoon, very very busy ![]() I'm very tired nd sleep will not come ![]() |
Me nor understand dis game again o ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 502 pages)


Dats why my name isn't there 




.......me even think say na play dem dey play o.......na ms-pee I for dey expect say she go vex go deactivate..... 