NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 5:49pm On Oct 06, 2016 |
iyke1989: I heard its a thousand they all accommodate from Uniben o..don't know his true tho..starting with old students and spill overs..  abeg confirm dat your source,make dy no try pick only 1000, at least 2000 wud be fair |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 5:46pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy: I dey get doubt about that memo rumour sef.
Secretary to d dean of DSA(EKSU) talk say dem no receive any directive from nysc.
I still dey doubt d rumour.. maybe it is d work of opposition  I doubt its a rumor cause evry minute a skul pops up claiming slashing by 38 percent directly frm there student affairs |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 5:41pm On Oct 06, 2016 |
Briemode: Is it that they have pasted names for nysc in student affairs yet in UNIBEN? Uniben doesn't paste name,they upload it on nysc site direct |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:16pm On Oct 06, 2016 |
iyke1989: Na wa o..what's the level for Uniben o!!...Benites how e dey happen Guy na look we dy look oh, better news nvr come up, still trying to confirm hw many people dy will slash |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:13pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy: I like dia style o.
maybe na d first 1000 names nysc go input.. They shouldn't just try it in uniben cause my name dy after 1000 small  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:08pm On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy: who complain to u say him broke now..
zarfund kor, zamfara ni Lol..bad market |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 10:09am On Oct 06, 2016 |
[quote author=adebrave1 post=49961920][/quote]  insecticides,dz one strong gon |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 10:06am On Oct 06, 2016 |
Bobxin: Delsu also received that memo yesterday to reduce theirs from 3,500 to 1,500. I just got this from student affairs. I pray I'm enlisted oo Delsu....I wonder wat uniben own wud be Amen 4 u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:37am On Oct 06, 2016 |
fabby26: And Uniport kept mobilizing names like there's no tomorrow.....i wonder the type of raffle draw or lotto they go employ to select student.....na now IM go enter am, because uniport like money especially some of the Student Affairs staff.....na the highest bidders to do egunje to them now go fall in to this batch.....trust me.....but anyhow they want it....the Lord God of Host got my back. God is watching all of them in 4D Guy u no hear sehh each student go throw dice, better go n pray so u can throw six six or u hire professional through justifiedcoyy, na sure banker  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:31am On Oct 06, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:26am On Oct 06, 2016 |
Yourstruly16:
... Exactly... make dem dey hia dey make mouth  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 8:20am On Oct 06, 2016 |
Nysc dy make all pcms to dy joyful,happy,expectant,always researching,sad,angry,pleading then finally prayerful because of camp or else u go just huz for lyk 2 years minimum,na back to back hit  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 8:12am On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy: good morning fellow gracelanders...
d grace in d land shall work for us Guru morning broda Amen...Amin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 8:00am On Oct 06, 2016 |
Novarae: been a while here when are they going to upload our names o Heard some schools have uploaded theirs,while many have not finished, so ask abt your school |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 7:56am On Oct 06, 2016 |
sonymax16: Hehehehe Na this period u go know say unilag get mouth die. Even if unilag decides to mobilize 10,000 pcms,all of them will go with batch B 16.........na me talk am U go surprise sehh na only 10 pcms they go choose,with all dz mouth unilag is making |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 7:50am On Oct 06, 2016 |
Taeewo: U don't need ssce cert in camp.. ....
Its only ur greencard, call up letter, passport, sor and skul i d card.. .. I was wondering abt dat 1 too,we don't need ssce cert in camp |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 1:00am On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy: na seasonal.movie na
na Jim iyke play main role sef.. e sweet die Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:47am On Oct 06, 2016 |
eemalex: 2,419
My Name is at number 419 on the mobilisation list Haaaa,lol  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:34am On Oct 06, 2016 |
chiefojiji: if your surname starts with M (e.g Muhammed,) to Z (e.g Zuckerberg) start praying oooooooooo.. cus I heard that na people wey dere surname starts from A- L dem go 1st mobilise If I hear fa,they shouldn't oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:21am On Oct 06, 2016 |
eemalex: Bros you nor dey Graceland again, na Dreamland you dey As long as land is there,am okay with it  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:19am On Oct 06, 2016 |
JohnQueen: Lol... Meanwhile happy reading Tnks,funny tin is dat am still in page 1,na to just jump |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:16am On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy: my bae is not for hire.. she can't help u throw.. call ur bae  There is love in sharing o, besides my bae dy play dog race,she dy ghostmode  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:11am On Oct 06, 2016 |
JohnQueen: Since that man enter tins no just go well again Abi,I don tell d guy sehh make e no dy take oshogbo weed b4 making any decision, e gree hear word |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:09am On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy: wen d guy dey Newcastle.. he sabi get back injury die. lol Na too much straffing na ,all e waist don scatter  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:05am On Oct 06, 2016 |
eemalex: lool I swear if they use dice ehn na like 2018 I go mobilise.. They should just say line up according to your height.... Men na Camp I go dey be that o Lol...bros nawao, they go just surprise wen e reach my turn to throw na 3 dices go just show, 3 six, everytin na change |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 12:01am On Oct 06, 2016 |
justifiedcoyy: dice ke
lol.
walai I poor for dice.. na 2 I dey throw.. shebosss go helpe me throw sha Correct, e be lyk sehh better oil dy her head wella,she go help me. Throw sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 11:57pm On Oct 05, 2016 |
JohnQueen: E don turn tete abi? Lol.....my guy na part of change o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 11:55pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: he was actually one of.d best Nigerian players..
he just lost.d thing wen old age visited him.. everybody begin dribble.am.anyhow.
talk.of.woman.wrapper? celestine babayaro na legend for that. Old age n too much money,wen any naija players begin to earn more,they just lose their game Haaaaa that. Egbon dat 1 na big case |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 11:48pm On Oct 05, 2016 |
eemalex: So NYSC is like lotto now.... You need luck to be mobilised..smh They should just call all d students to come n throw dice,if u throw six six u be listed  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 11:39pm On Oct 05, 2016 |
JohnQueen: Mehn! You leave for 20 mins and before you know it you have to cover like 10 pages I just tire,I have lyk 9 pages to cover, just btw hw many mins I left |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 11:36pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: chai.. u remind me of yobo dis night.. that porous defender.. The guy na 1 of naija defenders I respect,but na woman wrapper e be |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 11:27pm On Oct 05, 2016 |
iamwizzle: I wud try bro...diz Nysc pipol no just wan wise Bros na so we see ham oo,they don dy fall boiz hand since |