NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:37am On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34am On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:28am On Sep 19, 2015 |
elmisti: just what i was thinking, we should build your chamber there to protect human rights, many have been violated here, and dey will be happy to have you at d helm of law and order Hw many wraps of weed still remaining? Make I knw hw long we go use smoke am # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:26am On Sep 19, 2015 |
mobi18: all ye guys,una no dey sleep? abeg sleep don dey worry me... elmisti,haywire,abeg mk una buy land for me for 2000..i wan go sleep..mrning y'all Sleep kee, pepeye no dey sleep, bicycle no dey enter fuel station, na house chair dey live, oya I summon all nearby demons to open ur eyes  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:24am On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:22am On Sep 19, 2015 |
Chaiii I don forget say I neva chop  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:21am On Sep 19, 2015 |
1986 and elmisti was born  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:19am On Sep 19, 2015 |
Allsmyles: I cnt fit to laff oh Ur pishure pls # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:17am On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:14am On Sep 19, 2015 |
sholiyz: That one to make sense, bt haywire1 sure pass make he dey plane C, na opinion ooo Na new iyawo she wan make I find so se can turn iyale  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:13am On Sep 19, 2015 |
mobi18: dem dey do exams oo,d more dey pass,d more i upgrade dem to the higher plan..haywire still dey write exams,if im don pass,im go enter plan b U beta do fast before I see new iyawo cos u go turn iyale ooo  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:12am On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:11am On Sep 19, 2015 |
mobi18: lol,dis guy don turn vampire So u no knw befor ni  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:10am On Sep 19, 2015 |
sholiyz: #TeamLautech all sighted Washere, upload a pic for tonite make we see u # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:09am On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:08am On Sep 19, 2015 |
Harinholar make we see ur pic too
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:07am On Sep 19, 2015 |
Jibriljunior upload a picture fast
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:06am On Sep 19, 2015 |
Xcozee I see u  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:06am On Sep 19, 2015 |
Seun305 upload a picture fast for tonite only
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:05am On Sep 19, 2015 |
Mistabiola u look familiar. E b like say I don see u before somewhere, na adenike u stayed for sch?
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:04am On Sep 19, 2015 |
Hilsocial put profile pic for tonite only. Ive put mine so put urs too  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:02am On Sep 19, 2015 |
I no knw say guyz plenty wey put picture for profile ooo, chaii see olami90  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:59pm On Sep 18, 2015 |
ademasta: Haywire1(Abubakar Shekau) Lol my profile pic befor I comot am, I no get beards like u nah  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:57pm On Sep 18, 2015 |
mobi18: lets go somewhere private..u re my plan c,i no want make plan a know sayi dey comot with plan c Lol hahahahaha yeye girl # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:55pm On Sep 18, 2015 |
elmisti: LMAO!!! i just dey imagine how you dey beg the barber wen hin dey comot shape.........any small mistake bro d guy go leak ur secret ooo.......u fine sha, buh na old age make me gree for u oo cuz if ya eyes av seen tinz i av seen......u go don dey use cocacola bottle as glasses Lol u don smoke out d left side of ur brain, I hear say u b correct barber, u fit come trim for me nah  atole # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:51pm On Sep 18, 2015 |
Where's my mobi18 darling, where dd u say u wanna go tmw for ur bday continua?  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:48pm On Sep 18, 2015 |
ademasta: Hmmm na true o, make i no begin dey count ceiling sticks for midnight. Cut-c of Harinholar mi, iyawo mi, Olofufe mi, enibiokan mi... U knw i loff yhu, and i hv promised to always make u happy...i even told u to remind me of the promises weneva i am goin contrary... So plz be happy, ur hapinez iz my joy and ur joy is my hapinez. Oya come closa...yea, that's my girl*muah, kisses* mobi18 close ur eyes, u are too small to see this lol boko haram # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:46pm On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:44pm On Sep 18, 2015 |
elmisti: hahaha, normal hair treatment na, dont worry, that bald haywire1 dnt knw what it feels like..........buh i change d looks sha, dat one was just six month old..... U put wig for head u dey call am hair, check my profile for natural hair  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:32pm On Sep 18, 2015 |
Profile pic uploaded, chaii bad belle oooo  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:22pm On Sep 18, 2015 |
mobi18: oya u upload ya own joor.. lemme c Beg me make I head swell  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:17pm On Sep 18, 2015 |
elmisti: So u want niggas to enter studio bah, buh no be dat kind haywire1 I go dey fflow drag na.....nd u look cute in d new pix...buh I prfr d old one...for personal reasons Lol u kee. If u put beta pic I promise to upload mine too  # |