₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,498 members, 8,517,899 topics. Date: Friday, 13 November 2026 at 08:50 AM

Toggle theme

Haywire1's Posts

Nairaland Forum › Haywire1's Profile › Haywire1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 266 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:25pm On Sep 19, 2015
haywire1:
[size=40pt]#

New policy on this thread, we all need to upload our pishure on profile. Let's knw each other beta.

After uploading urs, indicate by saying "pishure uploaded cc haywire1" . Let's have fun


#
[/size]
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:23pm On Sep 19, 2015
Donpsymon wey ur pishure

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:21pm On Sep 19, 2015
hilsocial:
Fine girl nice skin.
I knw say na ladies pishure u silently dey look grin grin

Guyz make una too upload nah make ladies too silently dey look us nah

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:18pm On Sep 19, 2015
donxab:
I just made it one more like for you!
You rock!
Leave story nd put ur pishure, ladies r leading guyz jare

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:17pm On Sep 19, 2015
OgBetty:
I don upload oo haywire1
Chaiii God punish devil, ladies on this thread are over beautiful fa, chop kisses kisskiss kiss

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:14pm On Sep 19, 2015
Harinholar:
I tink babes are doing more of the uploading...abeg guyz y u dey hide ur face na...? Haywire1
Una dey intimidate guyz nah grin grin

Guyz intimidation we condone not

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:11pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
No spoil market for me o!
People are watching o
grin
No worri I go buy ur market grin grin grin

#
Business › Re: Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto). by haywire1:
Clubmaster
41 49 10 11 01 44 04 @ N200 each

#

PREMIER: CLUB MASTER
19-09-2015
SUC: 76-87-((46COUNTER-((1))-18
MAC: 38-20-75-42-19

I USE MY HAND REMOVE 46 FROM D GAME CHAIIIII

MOVING ON

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:33pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Block fire
I dey help u sef
No worry u r safe wit me . Oya chop undiluted kisses kiss kiss kiss

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:31pm On Sep 19, 2015
Eseohe23:
Woo? Don't be like that babe, he's only admiring my profile pice that all.
Abi ooo, oya I need one more smile kiss kiss

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:29pm On Sep 19, 2015
nekkysugar:
Hello my beautiful n handsome pcm.. pls a frnd of mine wnts to knw if its possible for a person dat has already printed her green card to go bck to d site n correct her date of birth cos her DOB is 1984 n she was able to print her green card n now she is worried abt d 1984 on it....my fellow beauties answer Goldenone
Keribaby
Dolafumni
Eseohe23
Faithluv5
Lifeisguhd
Zeeenas
Mobi18
Rmfunky
Deracathy
Beamborla
Allsymles
Whizqueen
Ellagoldy
Haliluck
Wamenzy
Starryv
Haykayjay
Omavicky
Hadassaheke
Annybens1993
Prettyface
Princesszainab
Joyce10
Doublelady
Unikdamzel
Gallery0519
Jemimaa01
Sugarcoated
Pretty050
Nikkyzeee
Pweetyface
Chikaodili345 Abeg swt handsome guysss also answer oooo!!!!
Thunder fire d left yansh of any guy wey answer this question. This is wat I call gender bias, she listed all ladies without we guyz angry. Make only ladies answer U nah grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:28pm On Sep 19, 2015
OgBetty:
Aswear d trouser na... lipsrsealed

Aswear d trouser na...
lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:27pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Lol allow him to woo you Haywire1 style
Haba nah, ur jealousy is too much ooo,I dey help u find helping hand incase u r tired after a long day yet u dey block me.


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:25pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Hahaha coded
Na u sabi tongue grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:20pm On Sep 19, 2015
omitooguns:
grin grin grin grin grin nna go go repent
grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:19pm On Sep 19, 2015
Ogbetty I dey wait ooo

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:17pm On Sep 19, 2015
Eseohe23:
Thanks! All this kisses you are sharing there's God o
D one I gave u is a special kiss, chaii u even get dimple fa .Smile for me jare let me see dat cheek-well called dimple cheesy

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:15pm On Sep 19, 2015
Omitooguns nice pishure. U remind me of my one and only role model "FELA ANIKULAPO KUTI" wit ur baggy trouser grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:12pm On Sep 19, 2015
Encrypt nice pishure

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:11pm On Sep 19, 2015
Ogbetty wey ur pishure

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:11pm On Sep 19, 2015
Harinholar:
...just like dat.....? E good like dat oooooo
Oya show

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:10pm On Sep 19, 2015
encrypt:
cheesy you are getting posted to Ogun
Woman wrapper, so u can help her wit handbag abi grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:09pm On Sep 19, 2015
Eseohe23:
Haywire1! ah don upload my pinchure o.
Wooooow see this beautiful bae sha, chop kisses kiss kiss kiss

Too many beautiful ladies, chaii polygamy on my mind grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:07pm On Sep 19, 2015
Nekkysugar nice pishure kiss kiss kiss

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:06pm On Sep 19, 2015
Where dem dey 'carry cutlass carry gun" grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:05pm On Sep 19, 2015
haywire1:
[size=40pt]#

New policy on this thread, we all need to upload our pishure on profile. Let's knw each other beta.

After uploading urs, indicate by saying "pishure uploaded cc haywire1" . Let's have fun


#
[/size]
Business › Re: Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto). by haywire1: 1:14pm On Sep 19, 2015
PREMIER: SUPER
19-09-2015
SUC: 22-78-58-3-48
MAC: 90-4-68-76-19

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:57pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
This girl u no get high maintenance ni
Why u dey reason pop corn na
angry sad
Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:52pm On Sep 19, 2015
Zeeenas I zoomed u frm afar. Nice profile pishure kiss kiss

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:50pm On Sep 19, 2015
Olami90:
See him fura$kola stained gum cheesy

Na all ladies u dey kiss...u jst dey shawonje anyhow..

Those gals sef need to be careful sef
Check wetin u wan check and move on grin
Bahd belle, why evil grin grin grin . Don't be jealous, I told u befor I don't do guyz, no homo. U can try elmisti

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:48pm On Sep 19, 2015
tk4life:
I don upload am ooo buh if any of una Yaffe me i go wound una cuz I woo oooo ooooo 4 d pic small grin grin grin
Nice pishure bro smiley . U gallant well well I go try make u one of my bouncers. Ademasta I wan partner u wit Tk4life as my bouncers


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:45pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Hahahaha make the boys no dey upload o! So that una e-boo's no go change their mind o grin grin



One dude I viewed his picture na ehn




Meanwhile Haywire1 na fine boy o
Chaiii my bae don make my head swell oooo grin grin grin

#

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 266 pages)