₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,498 members, 8,517,898 topics. Date: Friday, 13 November 2026 at 08:49 AM

Toggle theme

Haywire1's Posts

Nairaland Forum › Haywire1's Profile › Haywire1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 266 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:18am On Sep 19, 2015
Chaiiii shocked shocked shocked

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:05am On Sep 19, 2015
#

Rush enter thread, spread mat on ground for morning story

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 4:19am On Sep 19, 2015
Olami90:
Washerey pady mi....na we mak am happen

Na IDP camp we go move most of dem to if dem do werey anyhow now.. grin.

Cc: elmisti
U no dey sleep undecided undecided

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 4:18am On Sep 19, 2015
Chaiiii grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:38am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
u knw say fine babes nor dey una sch, all those engineering grl wey their face strong wella
Which poly u go ?

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:37am On Sep 19, 2015
harryson77:
u dey open plot for nite and u dey happy........smh
Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin grin he's a learner

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:36am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
I
See d bae dey buy plot fa shocked shocked shocked

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:35am On Sep 19, 2015
Elmisti oya show, I wan piss

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:34am On Sep 19, 2015
elmisti:
Chai, so na so u wan dey check evrybdy. Asset bi...dolafunmi durling..don't declare your asset oo...
Lol na crime to declare fake asset ooo

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:32am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
onye apari
Lol omo ale jati jati grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:32am On Sep 19, 2015
elmisti:
Am just smiling @ d sight of one moniker
Which website u dey look? Talk true grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:31am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
yes, na wetin u wan hear abi?
Stop taking tinz too personal, na joke fa

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:30am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
yes, na wetin u wan hear abi?
Yea grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:29am On Sep 19, 2015
Blessedgurl and Dolafunmi make una put pishure ooo
That's d new policy

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:26am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
1990 and king solomon was born
shocked shocked shocked for shrine grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:25am On Sep 19, 2015
Ladies make una talk true, where una dey now now befor I vexhuh

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:24am On Sep 19, 2015
hilsocial:
Abeg when be Arsenal vs chelsea game time
Na 4am ooo na em we dey wait for

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:21am On Sep 19, 2015
hilsocial:
hahaha. During exam all man for sch dn go jst barb hair say make jacking de receive free air and make the hot jacking evaporate. Dat him hair for FUTO fit cause normal FUTO madness.
Lol hahhahahhahaha na soo bro.

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:19am On Sep 19, 2015
hilsocial:
Faithluv5 nice pix. As per ur personal text, i hope am save?
D bae beautiful make I no lie, oya chop kiss bae kiss kiss

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:17am On Sep 19, 2015
Faithluv5:
Wow really Doublelady,am esan from emuhi. Nice knowing am not alone cheesy
Who r u talking to? D smell of weed dey high u grin grin grin

Talk true where u dey? wink
#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:16am On Sep 19, 2015
hilsocial:
typical opposite. If my hair grow past this size, i will just be uncomfortable.
Na headache straight. He said hair saloon expensive for his area grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:13am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
u think say u get mouth abi? See him face
Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:12am On Sep 19, 2015
hilsocial:
he sucked ............... Just checked urs, u go de go saloon like twice a wk. Nice pix and hair.
Na old school wig he put for head grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:10am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
ok i will buld Zoo for u and ur family on the nxt plot,
Na ur papa go be d zookeeper abi? ? grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:08am On Sep 19, 2015
elmisti:
I dey fear guys wey get dimple....oya talk truth..wetin u suckhuh
Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:06am On Sep 19, 2015
seun305:
Sheck it nw
Yea I've sheck it grin grin grin yeye boy

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:05am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
Iswear na university i go build for dis land
Why not build zoo, ur ancestral home grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:54am On Sep 19, 2015
seun305:
Abeg hlp check my profile...i no dey understand d tin. My pinshure no gree surface
Na joystick dey show ooo grin grin grin, o'boy u lack protein ooo see ur small joystick shocked shocked shocked

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:49am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
Corps
Who sell u weed? grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:46am On Sep 19, 2015
elmisti:
i wish you, what you wish me bro...... angry
Y u dey swear for me nah, I no swear for u oo grin grin

Abi ur village girls no good? grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:41am On Sep 19, 2015
elmisti:
choi, am telling you they are very unpredictable, *and to think say my future wife dey one place dey chill now sef*




#kneels down, o lord, i pray that my future wife should be spending this friday night in the house of the lord, praying and fasting
Lol, make I help u complete am "..... praying and fasting in d village" na only village dat one dey grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:39am On Sep 19, 2015
Hilsocial I see u, e remain small u for turn aafin(albino) grin grin Abi sey u be albino?

#

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 266 pages)